so I go cook food finish, carry am dey come down to give visitors 😏
make my plate break finish 😔
2026-10-09 15:56:38
55
ziggy🌹🎩 :
the kitchen position is just a mistake
2026-10-09 13:21:58
145
shopveltoaluxe_ng :
Not bad. But too expensive for 2.5
2026-10-09 12:29:40
131
styledbysuzzy🇳🇬🇺🇸 :
then build this house for person way no get standing gas
2026-10-09 10:14:13
98
igbalodeguy :
The part you’re talking about relationship is annoying. Don’t do that again. No display of affection here.
2026-10-09 20:30:01
0
eddanzzy :
abeg send me the engineer number i get 1plot for village 🤣😂
2026-10-09 13:16:50
49
Sharpi:( :
Kitchen for upstairs?
2026-10-09 13:53:13
1
TeE01 :
If you get visitor which room them go they
2026-10-09 13:02:20
5
山ㄒ千 . ᗪᐯᗪ 👷♂️ :
Make I rent Security house for 2.5M 😂 make Una call that architect collect money back oh 😔💔
2026-10-09 15:49:38
8
Ojefia Jane Elohor :
All that space and tiny kitchen and toilet
2026-10-09 11:14:11
39
Tutu🤭❤️ :
I like as you dy talk "it is not bad" repeatedly
cus you yourself don dy see say e bad 😭😭😭
2026-10-09 13:16:34
36
Chinonso 👸🤭🥰❤️ :
So if I buy plenty foodstuffs to stock up my kitchen Naso I go dey climb stairs up and down
2026-10-09 13:32:45
13
maxsi :
Y kitchen go dey upstairs
2026-10-09 14:11:51
5
Ada Beke :
So I go cook for upstairs carry am come down stairs,anytime I want to restock my kitchen, I go need wear gym clothes and canvas for up and down exercise,,👏👏Weldon
2026-10-09 16:20:21
2
Mayor's farm :
why kitchen go dey up. nothing you wan tell me this thing na security house
2026-10-09 13:12:42
11
WICKED SHUGA :
Very beautiful
2026-10-09 15:37:51
1
IG_GODSON :
can you rent that thing you call duplex for 2.5🥺🥺🥺una wicked pass government
2026-10-09 14:01:16
8
𝓔𝓽𝔂𝓶𝓸𝓵𝓸𝓰𝔂 :
Kitchen upstairs lol
2026-10-09 13:18:44
10
️ :
Why kitchen go Dey room 😂
2026-10-09 12:21:03
10
OSHA EKO :
Who dey plan all this buildings for una self[Tears of joy]how will u cook finish and bring the food downstairs to eat
2026-10-09 17:50:20
6
Z&T’s Mummy 🌸| Double Love 💕 :
This is loft not a duplex
2026-10-09 14:00:59
6
A Y O M I D E :
Kitchen upstairs 😹
2026-10-09 13:36:12
5
db :
So n beautiful girl way near me go make me make am for life
2026-10-09 13:31:15
1
To see more videos from user @ada_real_estate, please go to the Tikwm
homepage.