rule number one: never go home to drink water, your mom won't allow you to come back
2026-10-10 11:08:36
126
Blüëêface💙✨ :
nah our golden boot be dis
2026-10-09 15:57:53
241
pURPLEbERRY⭐ :
legends know say na size 4 be the best
2026-10-09 14:48:13
247
ØDÑ :
I miss those days
1000 goals for me
2026-10-09 13:45:06
64
J@GO :
Broo forget this thing… dey don ever fire u better shot with this ball? Wen una dey play shirtless😁😁😁😁
2026-10-10 09:09:28
31
annejay :
i remember when this health size 5 is only just for #450 only legends can relate
2026-10-10 04:38:23
28
Saddam Matawalle :
50 naira for pure water ke,na bag u wan buy
2026-10-09 21:11:48
45
FineMan :
I one
baba Na who get ball dey come late, Na him be chief of staff
2026-10-10 18:24:17
2
Esewhite7 :
We never reach field Dem don choose us for ground...lol 🤣
2026-10-10 11:08:54
11
🥷🥷 DANZIEL🥷🥷 :
bro who get experience
sand day the ball them use am fire you
2026-10-09 17:55:15
13
General_Shacor🖤🇳🇬 :
pure water for what 😏 na house wey get tap water for outside we go locate for the area wey we dey play the ball, and na size 4 of kaka ball we dey always buy then with net and verb 🤦🏽♂️if the kaka ball even bust self we go buy felele ball 80naira or 100naira and put am inside the kaka ball and game started again 😭 take me back 🤦🏽♂️😭
2026-10-10 08:12:12
14
Iniswat :
no come late oo because you go enter rubbish set
2026-10-09 15:16:24
13
Anthony ✝️ :
me explaining to my mom,how important de game is to me 🤣🤣🤣😂
2026-10-09 12:52:03
58
ThatGuyNikeey_🥷🏻👑 :
We go pay tp go, all of us go trek come back cuz of road gists 😂
2026-10-10 10:01:42
1
Nicky :
I reach 1000 goals wooo. me wey them de call Ronaldo
2026-10-09 16:18:59
4
mcmawuli_official :
Our generation was the best 🥰
2026-10-09 21:12:04
1
Quinna Quita :
Some of us use to be there 9 am, practicing for the 4pm practice….
2026-10-10 12:08:04
2
Waqas Farrakhan :
Kai white sand that year Na me be poposki, funniest part white sand Na better strong German floor grand old welfare classics [Big LOL]
2026-10-10 01:12:59
1
IconStacy_Official❤️♊️ :
The own of the ball ⚽️is FIFA president😂😂😂
2026-10-10 06:43:57
20
fred fidel :
The funny part about this ball is that the owner is not always a good player but he’s from a rich family.
2026-10-09 19:01:41
19
CLONER💨 :
here we go goals and assist
from our golden boots
2026-10-09 18:50:42
17
lilbro_junior256 :
But this life is spiritual we are all connected
2026-10-09 22:44:08
13
Nduye_4president :
Guy..... Clap for me....
2026-10-09 12:58:49
5
Owen :
₦100 for where? when one pure water na ₦5 and digestive or coconut biscuit be ₦5🤣
2026-10-10 05:06:17
8
Ezekiel Oluwaseyi Olusegun :
kai that year omor person never reach field they done dey choose for road omor 😂😂
I cant forget those days men
we get this ball #250 naira then
how much is it now?
omor I miss those days ❤️
2026-10-09 17:11:56
8
To see more videos from user @take_me_back09, please go to the Tikwm
homepage.