@teddyofabk: #abraka #delsu #delsuabraka

Ghost🙂‍↕️
Ghost🙂‍↕️
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 09 October 2026 12:09:44 GMT
30073
5138
157
427

Music

Download

Comments

mimis.glam58
Ese💕🥹 :
Hope say you sabi cook cause I no like stress
2026-10-10 12:21:40
1
prettiestcassy
Cassy🎀🙂‍↔️ :
If them force me wash plate again I go vex commot😒😂 I dun get who go adopt me
2026-10-09 19:04:50
7
sweetdebby13
Mummy only girl 🥹💝 :
male bestie needed
2026-10-10 14:29:08
2
ventiluxmidia1
ℍ𝕚 𝕀’𝕞 ℍ𝕒𝕡𝕡𝕚𝕟𝕖𝕤𝕤❤️ :
Sorry you’re not my type
2026-10-09 17:10:19
209
aunty_jojo7
Aunty_JoJo🧚‍♀️😌😍!! :
I fit come with my babe ? 😂
2026-10-10 12:31:09
7
gigicakes2
Gigi💫❤️ :
Hope you get food stuffs I like to cook ooo😩❤️
2026-10-09 19:12:32
31
ebikonz4
BigAngela🍭💕🎀 :
Abeg location,my landlady don kukuma tell me to pack😂😂
2026-10-09 16:52:24
120
feyii023
@theefeyi :
Can I come with my bestie abeg 😔….we be 2
2026-10-10 07:38:10
54
mabelonoriode
MaBel🥹 :
Omo drop location oo🥲😂
2026-10-09 15:17:26
15
annabella7932
✧♡~Her🎀Luxxie♡✧🍫 :
make I go disrespect my mummy so I go get reason to run from house 😹
2026-10-09 19:21:05
26
temitee056
🌸Jessica🖤💔🕊️ :
I don Dey on bike location abeg landlord don send me out😒😂
2026-10-09 21:05:35
16
fola_jomi
Fola🫧 :
I sabi cook Ahbi paste location mk I come😭😂
2026-10-09 19:15:48
12
bigbgm00
Chomzy beb Bgm :
and u must be clean wooh 😂
2026-10-10 10:10:35
2
charlesgrace5
charlesgrace5 :
Okay Buh you go move out 😹. I wan Dey alone.
2026-10-09 19:50:59
9
omoye573
Mia🌸 :
But I no sabi cook o 😏😭😂
2026-10-09 18:37:20
14
ngozi23456
Ngozi🌸 :
Wetin you dy dance ?
2026-10-10 12:01:53
2
iam_big_vera
𝑀𝓈. 𝒱𝑒𝑒🎀 :
I fine make I come?
2026-10-10 11:10:59
0
stayawayfromrimien
⋆𐙚₊ 𝒯𝓇𝒾𝒸𝒾𝒶 ₊𐙚⋆ 🌸 :
Drop location 😔🫴😂
2026-10-09 12:34:42
7
hormolayo15
Layo ❤️ :
Make I carry my bf come? I no fit leave my sweet boy 😭😩
2026-10-10 13:25:30
4
edna.love40
just Edna 💞💞♥️ :
u go de buy me ice cream always??
2026-10-09 20:54:32
2
ochizzyfx1
Ochizzy Fx :
Ghost you Dey craase 😅😅😅😅
2026-10-10 01:57:32
1
oluwadamilola_36
Mide 🌊 :
You go dey pay me join o
2026-10-09 23:06:53
1
goldbeauty175
Gold beauty :
You go Dey buy me fries? And ice cream ? 😒 make I Dey come
2026-10-09 20:22:17
2
abasdickson
Ab💞🌺😇 :
I sabi chop ooo but I no sabi cook 😂mak I come
2026-10-09 21:35:37
3
bam4445796
B💥AM💥By :
When we Dey pack in🫩
2026-10-09 21:08:15
2
To see more videos from user @teddyofabk, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About