Na flash light I dey use my life hold for back of video 😂😭
2026-10-10 06:32:58
337
Blessed soul 💞💕 :
Which day you start this one?
2026-10-13 15:37:45
8
SPICYBILLS :
Abii make I love again nii🥺
2026-10-10 22:30:00
231
Dj hackett🤪✌️ :
Full mix on audiomack💯✅
2026-10-10 17:32:09
48
goodness stitches :
Fola won finish me with sweet song 🥺
2026-10-10 06:56:51
67
Luxbyy_01 :
Fola wan make I fall in love🥺, con give relationship a chance again but you know what ko jooooor😁😁
2026-10-13 21:09:46
2
omowumi4 :
Abeg how I fit take unlock iPhone wey person dash me🥺
2026-10-10 22:06:22
16
BIGGEST ERIC 🦅💯 :
I think say na only me be lover boy
2026-10-13 13:07:19
2
Dove😍 :
Guys don Dey fall in love pass us now o 😳
2026-10-12 13:23:47
0
𝔱𝔢𝔢__𝔯𝔢𝔥💐😍 :
Fola babe go too lucky fr😭
may God help me
2026-10-11 21:15:37
32
Thatgirlgift🌺 :
Fola always making me fall in love with his songs
2026-10-12 18:45:21
1
askofmodibbo1 :
I deleted all FOLA songs and albums cos I don dey turn lover boi lowkey
2026-10-11 05:31:10
20
__PRINCE💎 :
Dat boy FOLA na lover boy 😩😩 nothing Una wan tell me
2026-10-10 06:06:53
28
Francozy :
Omo I miss my earpiece😝 miss u ii (nnriri)💕
2026-10-12 15:16:10
1
🌺~ARABELLA~🌺 :
Fola Dey cook normally 🔥💯
2026-10-10 19:12:02
8
Gracie💖💕 :
fola repost sha😂😁😁😁
2026-10-10 15:16:32
5
Guddy | Corporate Vendor :
I swear I go just forgive the boy 😂😭
2026-10-10 06:19:56
7
bigraymond05 :
Na my joy in the morning as soon as I wake see my phone na fola album I Dey play first follow by bnxn ..as soon as my neighbor hear Bluetooth on dem don know say I don wake😂
2026-10-10 12:55:49
10
🥀zeezah__babyyy💕🌺♒ :
I Will forgive him fr😒because this my favorite song 😩❤️
2026-10-10 18:41:37
5
October 3rd♥️♥️💗💗🎊🎉💝💖💝 :
I no go still forgive am 😂😂
2026-10-10 08:14:13
5
0xjoshyyyy :
Well Fola is good but he is overrated.
2026-10-12 16:17:33
3
Pink crayon🎀💗 :
I Dey rethink this love thing 😭
2026-10-11 21:37:00
2
💔 💔 :
2026-10-12 15:25:48
1
To see more videos from user @iam_freeboi, please go to the Tikwm
homepage.