@youngpreacher10: Make una help him be Marley. 🙏🙏🙏 #viral #popular #goviral #goviralllllllllllllllll #allah @OLOBA MARLEY IKE @Benz @joosman1 @Gilmore 🇳🇬🇬🇧 @Divine White @YODE🟢 @ADEBAYO💫🚀 @✨ @ATIBA💫❤️ @mattabaribasha02@Seun pizzle
I lost many friends because of my anger issues but it shows me who was real n fake
2026-10-09 18:41:57
137
Hybeekay :
This people no happy for am before 😏
2026-10-09 22:12:19
9
Adejimi :
this is what they call back to square 1
2026-10-09 18:04:01
463
💀𝔾ℍ𝕆𝕊𝕋𝔹𝕆𝕊𝕊♋️⚡️🧃 :
No fall oo people dey wey dem go mock you oo
2026-10-09 23:36:20
0
🆔 :
Anger issue Dey spoil person life honestly
2026-10-09 18:38:37
97
AYOBAMI🫂❤️ :
Make them let he talk nah 😡😡
2026-10-09 20:06:07
125
Tifethrift.ng✨🤍 :
They don evict baba😭😂
2026-10-09 19:28:10
64
Dabraín® :
Best thing to make him back and still in limelight is to open personal acct himself, and dey whine TikTok people for like 1months aswear people go chop am 😂
2026-10-09 20:43:55
14
THATOMOGBOLAHAN🇫🇷🇳🇬 :
From turkey and jollof to garri 🥺😂
2026-10-09 21:05:37
22
Mr. FAJI 🐐 :
All him haters go dey happy by now 😂
2026-10-09 22:40:06
1
just4real🃏 :
You no allow ham talk Una just Dey mock the man even if na him dey at fault… Una no suppose mock ham, he show shey Una no happy as the man dey go far before
2026-10-09 18:46:22
30
desmondkay :
Dem no wish the guy well I swear ,bad belle everywhere 😂
2026-10-09 22:02:05
1
FBI🏝️🏄♂️ :
O de pada 😭😂
2026-10-09 15:31:39
48
Todd samatha Amanda :
may we not fall into our enemy hand🙏🙏
2026-10-09 22:24:23
1
Big Tummy :
Everything later burst out lol 😂
2026-10-09 21:37:09
1
ISHOLA🐣😊✨ :
Guy allow him talk nah
2026-10-09 18:02:15
352
MC/OPOMU :
u guys suld let him talk now I swear I have interest in this case oloba malay talk him own about him let us hear him too so we go no the next step we go take for him no one no tomorrow people plenty way cah help him if someone refuses to help we ar all women been
2026-10-09 20:25:27
18
just4real🃏 :
Una Dey talk Shey e get anger issue imagine make dem Dey use ur downfall mock u how una go feel
2026-10-09 18:48:22
20
Anticrist :
Every laugh at the end of the para mode, 🤣🤣🤣🤣🤣 I love it
2026-10-09 20:01:35
22
🦅༒︎𝙂𝙝𝙚𝙙𝙪༒︎🌴 :
Omoh people no dey happy as dem dey see you’re winning
2026-10-09 21:13:21
14
Don’t explain ✌🏿💝 :
Dem don dey whine him 😂
2026-10-09 22:00:20
7
ADEDIMEJI✅🛍 :
You didn’t let him talk now
2026-10-09 18:02:28
35
To see more videos from user @youngpreacher10, please go to the Tikwm
homepage.