Sorry I came late I was on my ex page removing my likes from 2018 to 2026😂
2026-10-10 19:37:18
24
bunmixsd0vm :
My mum dont even stress about marriage na make her daughter dey well and Alive be her everyday prayers
2026-10-10 11:25:32
115
Oyinbo mi🤗 :
Make I go post am for WhatsApp tag my mama abeg make una check up on me moreover she don give me dinner but breakfast fit no sure for me tomorrow 😂😂
2026-10-10 20:12:34
0
PWETTYHANGLAM :
My mum, dad and grandma. All of them Dey my neck 😂
2026-10-10 14:23:01
78
oreoluwateminikan✨💫🫦 :
You self go marry 😹
2026-10-10 17:16:04
16
Bammy :
😏😏😏😏 After you don do Introduction 😂😂😂
Congratulations 🎉
2026-10-10 18:11:36
12
Emily💕 :
Na Wetin dem Dey talk me now ooo the time wey dem Dey beat me cos dem see me with man dem no talk
2026-10-10 18:39:47
9
~AKANKE~🦋❤️🥰 :
Na on social media we get mouth😂😂😂i dare u to play this after mom finish talking about u getting married 😏😏😏
2026-10-10 20:07:37
6
bel🧕🏻🧚🏻♀️ :
It how I have manipulated my parents to not think about me being married but happy🤏🏻
2026-10-10 18:11:04
1
Princess Ade Dosunmu❤️ :
😹😹😹😹😹😹 this is my mum’s friend, she carried my matter on her head 😹😹…ever since I started Nysc, she’s always talking about marriage anytime she comes around, even my parents are not disturbing me 😂🤲
2026-10-10 14:30:09
3
Jumoke Ohunene Adese :
Don’t let anybody pressure you o, me don gbakamu 😂😂
2026-10-10 16:13:59
5
Bikahh :
Omoh Jesus go soon come back I no think say I go marry
2026-10-10 14:26:59
2
Faith's Pantry :
Make nobody pressure me abeg 😂
2026-10-10 12:26:09
1
Ree_joycee 💕🥹 :
Na to go play this song for my mama ooo😂😂
2026-10-10 13:08:02
6
Oluwa_Damilola🦋❤ :
Funniest part i dey beside my mom when listening to the music 🤣🤣she turn ham to prayer🤣🤣
2026-10-10 09:18:59
21
kylo osprey :
we're about to be single for another christmas
2026-10-10 20:07:18
1
Ireayomini💜🐻🤍 :
Make dem sha no push me enter Wetin dem no go do with me😏😩😩
2026-10-09 20:16:32
13
detumdairy :
My friend wey dey husband house born today 😁 my mum called me to tell me my own will come 😂 as how na 😂 I no get man oh plus I thought we are all keeping ourselves till marriage 😂
2026-10-09 19:09:15
13
❤️Taiwo❤️ :
Mummy God's time is the best 🥱
If my age mates are already getting married at a time like this, then they're not my mate again, na senior citizen them be😭😂
2026-10-09 16:20:15
5
Arikeade :
This is my mom national anthem to me everyday
2026-10-09 23:10:24
12
𝑯𝑬𝑷𝑯𝒁𝑰𝑩𝑨𝑯 ♡🌸 :
But are you ready?
2026-10-10 21:51:59
0
Blessed_concepts :
Gbam😂
2026-10-10 14:01:41
1
Omolara Mi :
My family are now sharing my numbers everywhere
2026-10-10 20:44:05
2
Jobbyjoee :
I seriously need to recreate this and share it inside the family group chat. 🤣🤣🤣
2026-10-10 16:13:27
3
To see more videos from user @feranmi_thelaw, please go to the Tikwm
homepage.