And very neat , smart and intelligent 👌i did my TP there 2019 I really enjoyed teaching them ✅very respectful clean set of boys 👍
2026-10-14 22:11:03
0
OMZY FRANCA :
Girls secondary school Akwakuma or nothing
2026-10-15 17:29:16
0
Camara :
no school in this life sweet pass government secondary school no matter what but make una no cast us here ooh
2026-10-15 04:56:46
0
jessi_glow_skincare :
Abeg Una still dey go game house??? My Snr bro go that place well well that year
2026-10-14 16:07:05
0
De Best💞🌚➿ :
The guy in front get vibe while the one with phone get steze
2026-10-13 11:33:49
14
Timmy :
Sir Nwadike still Dey? That man flog me o
2026-10-15 02:39:24
0
opara orsu 001⚓ :
Do you know GTC Owerri?
2026-10-13 08:42:00
19
🗣:Big🫰Willz✅️ :
E be like say na only me wey no enter this green roof till i finish for gsso 😂😂
2026-10-10 08:00:52
49
Chiemeena peter obi :
come to EMMANUEL COLLEGE OWERRI, dat yr sweet i swear👀👀
2026-10-13 13:07:37
7
JOY EKPEMANDU :
ocs sweet na you wey never attend our friday boxing day🥊
2026-10-10 02:40:51
21
Fortis Farms :
GSSO Class of 2012/2013 marking attendance! ✅
2026-10-14 20:41:17
2
Emmanuel 💙💙 :
blue bloods gather here 💙
2026-10-11 12:41:44
15
Jessy J.💙 :
No lies. Neat , intelligent, handsome and low key big boys !
2026-10-14 06:32:51
9
mira babe :
Taaa
Girls' secondary school akwakuma sweet pass
2026-10-12 09:05:39
8
wealth chiemeriwo :
U wan tell me say your school sweet pass OCS Nah lie oooo nah because say U never come the school 😁😁😁
2026-10-10 23:05:21
12
user2123964403916 :
una no sweet pass holy ghost college and Emmanuel college Owerri
2026-10-14 12:05:17
6
sonny bobo :
blue bloods for life
2026-10-10 08:12:32
8
EXPENSIVE💅 :
Omo if no be say I be girl ehhhh
I for go this sch o....
I just see my sef in ocs shaaa all good🤧😂😂
2026-10-10 10:05:46
7
Mimi love 💕☠️🤑💘🌹💞🖤🤍🇦🇲 :
Government secondary school owerri are champions 💕💘💜🥰I love the school so much (GSSO)
2026-10-11 14:54:37
7
Queen Lamba💞💞💞 :
I dey tell you, location please
2026-10-10 21:16:04
5
jenny bby :
na Emmanuel college
2026-10-10 18:29:25
8
sad girl 🖤💔 :
Omor am a girl but I love this school name government secondary school Owerri
to claim it all is the best boys school in imostate
and nah the school all my brother's them attend
2026-10-10 06:37:32
6
chidexAITV :
blue blood 2k25 na when I graduate
2026-10-09 18:24:59
6
SOLOMON OF GOOD LIFE 🇮🇩🇮🇩 :
l was once a student there but l have never seen here before
2026-10-10 14:38:04
5
Sèñîór Màñ :
come aba
2026-10-13 21:49:35
0
To see more videos from user @marti31170, please go to the Tikwm
homepage.