Ever since I get this 11 na so so shade everywhere
2026-10-10 11:12:34
25
sweet soul 🩷🩷💕🥰❤️🩹😍 :
So make I use 290k sub my phone???
2026-10-09 21:42:39
915
Timi+risky= :
Because u buy 13 😂
2026-10-10 10:24:23
161
🌴 卩尺乇匚工ㄖㄩ丂 🌴 :
One girl say she de safe to buy 12 😂
2026-10-10 09:22:42
64
PRETTY 🦋 PRAISE :
For phone wey I just buy Una dey talk o
2026-10-10 07:51:03
73
BOLLER🫀🇳🇬 :
Because you buy normal 13?😁😂
2026-10-10 11:09:07
28
Renon ✨💜 :
So mk I no change my xr go 11 again😒😒
2026-10-10 06:42:25
34
@ baliki💚 berry💙💚 :
So ma use 275k sub my android 😒no anger me
2026-10-10 13:35:39
1
ABDULLAHI 🥷💔 :
Person say e go buy 7 iPhone 11 😂
2026-10-10 11:08:04
6
⃟ :
Una dey quick switch o
2026-10-09 17:23:31
63
Mic ♋️ :
U don Dey shade 11 users already?😂
2026-10-09 16:36:22
50
Ogboss🌝 :
I can’t relate 🌝
2026-10-10 07:44:38
31
🌺Choice🫦🎀 :
This shade done too much😂
2026-10-10 00:06:45
5
phavour🥹💕 :
Oga rest 😒😂
2026-10-10 05:29:55
5
BIG POP£ ⚜️⚜️🌋 :
I go buy am today before them go kidnap me for this part of owerri make I Dey use 11 Dey keep this 17 for house, nah till I go on holiday after my exam go Lagos I go tear 18 this place wey I Dey them too local
2026-10-10 11:33:53
5
AYO✨ :
Proudly watching with my Xr😌una no fee pressure me
2026-10-10 12:43:16
2
M🥹💕 :
Nothing dem never tell me for this my 11😅
2026-10-09 19:59:20
5
PURESOUL 𖣂︎🥀🤍 :
2026-10-10 10:10:42
2
𝔸𝕃𝕀𝕐𝕌𝕊𝕀𝕊𝔼 🧃🥂 :
abeg how I go take unlock the phone wey my friend dash me?
2026-10-10 13:49:31
1
Just her 🥹🦋🥹 :
Nawa oh
2026-10-10 12:33:48
1
♥︎꧁ 𝔊𝔦⋆𝔣𝔱꧂ ✨ :
So u don join them dy shade 11 user 😂
2026-10-09 20:23:34
1
ADE🌚💗. :
Watch your back
2026-10-10 08:16:37
1
NONCHALANT 🙂↔️ :
😭
2026-10-10 06:37:02
1
🖤𝒪ℒ𝒜ℐ𝒯𝒜𝒩🖤 :
𝐀𝐭𝐥𝐞𝐚𝐬𝐭 𝐢 𝐝𝐞𝐲 𝐮𝐬𝐞 𝐡𝐚𝐦 𝐢𝐫𝐨𝐧 𝐦𝐲 𝐜𝐥𝐨𝐭𝐡𝐞 😌
2026-10-10 09:40:15
3
To see more videos from user @deff.not.itoroooo, please go to the Tikwm
homepage.