As a girl from a strict Muslim home, I no fit get belle for outside born
But I sha know say I go marry, born one con divorce.
2026-10-10 20:07:19
824
osiglory :
One of my friend told he baby papa that she lost her baby and na lie
2026-10-10 09:37:43
1440
Pretty Pearl :
I just dey love this new generation every day 😁😁
2026-10-10 08:13:10
1465
Consol🥰❤️ :
Una go just dey cast update any how
2026-10-10 05:47:36
3502
Shona🧸❤️ 📍 :
And then someone will use you’re a single mother to shade you.. not knowing that it’s a compliment 😂
2026-10-10 17:23:33
336
Pre cious :
Why all the men for comment section are pained tho???😂😂😂
2026-10-10 07:56:59
425
princess dera💖 :
I have seen but he doesn't have money, what do you think pls
2026-10-14 03:11:45
0
Callmebelove❤️ :
Exactly what a girl told me yesterday .. she is pregnant ooh she wan born since she is traveling out soon and the man wey impregnated her did not know … me I shock ooh 😢😢
2026-10-10 08:19:27
255
joygiver :
me wey born my own since 2013, if you
see me with them you go think say nah
my siblings,nah money i dey fine like this
2026-10-13 09:18:51
1
Good✝️God✝️ :
God abeg oo, make that person nor meet me oo 🥺. I want a happy family wife and children.
2026-10-11 19:10:46
18
Angel Nicky :
Arrest him plz he just d cast update !!!
2026-10-10 07:31:24
68
Elegant Julie :
This guy need to be caught and verified for casting update 😁😁😃😄
2026-10-11 18:34:41
6
michael williams Star* :
wahala dey OO.. This genz bad o them want freedom at all cost🤣
2026-10-13 05:03:11
1
Essential items in Ajah :
well me I want to marry
2026-10-11 16:48:12
5
Pounds Pedro ❤️❤️ :
na watin my babe tell me be this 🤣
2026-10-13 15:08:46
1
✨💫NewLight ✨💫 :
But why are we really getting married?
2026-10-12 02:49:12
5
nelsonemeka1 :
And nobody don use me born abi I ugly
2026-10-11 12:28:12
2
Nk Becky❤️❤️ :
That’s the goals , but please no loud am too much, make we still Dey fool each other🤣🤣🤣🤣
2026-10-13 14:15:03
1
ogechigrace31 :
why u de bring our secret naa..
2026-10-10 06:40:00
59
Mimi 🦂♏ :
Me way done born 1 give am my papa name
2026-10-10 04:25:12
793
Cosmiccode :
So nobody wan use me born?
2026-10-10 10:25:10
27
iamnaychor2 :
They don already use me take born she no even let me see the pinky since she born am last year
2026-10-10 19:04:17
54
yinka_alabii :
Laugh online, cry in silence
2026-10-10 07:09:02
405
tezia :
make Una rest that one na lie many are crying for marriage
2026-10-10 15:25:16
17
ife :
if the pikin ask me for future say who be him father, wetin I go tell am? if the pikin ask me say which family he or she come from, wetin I go tell am? I go tell am say I no know ooh, I just born you my pikin, [Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy] God forbid, I no follow for this kind settings sha
2026-10-11 10:09:22
15
To see more videos from user @child_of_the_faithful, please go to the Tikwm
homepage.