People Dey talk “silver and gold I have none” e reach OBO him say him get am all😭
2026-10-09 22:06:29
1277
Longlife Amos :
ahswr, I dey enjoy am but I can't relate 😅
2026-10-27 23:59:25
0
Ajbaby❤️ :
Jokes on you, I’m single and I so much love the music 🙂↔️🙂↕️❤️
2026-10-29 20:12:51
0
MR JOSHUA 🛍️ :
For song way Davido spoil
2026-10-09 19:45:22
11
MOB BOSS :
David wan go make me promise wetin I nor get 😂😂
2026-10-09 21:18:01
584
Heal🫧 :
“baddest”😭😭😭❤️
2026-10-09 18:02:03
608
️ :
He just Dey pain me say for this song OBO control the way he Dey shout na that shout we Dey enjoy na OBO.😭😭 that no Dey worry part suppose loud gan.
2026-10-10 08:26:43
189
Baba_Damiley :
Ajeh sehhh , 001 just Dey burst my brain 😂😂😂
2026-10-09 17:58:28
138
MO💫 :
I Dey wait on you since 😁
2026-10-09 18:05:01
117
Xander Malone 👑 :
Davido don collect song from Fola hand
Their father 🚀👑🐐
2026-10-09 19:58:29
87
Omo ikire onidodo :
Make chioma please no break davido heart ooo,because I love this davido since he don fall in love,na banger we dey chop [Heartwarming][Heartwarming][Heartwarming][Heartwarming]
2026-10-09 18:58:01
59
Dreamer :
Idolo wan use lyrics wound me ooh chim.
"Tell dem say you chilling and you dey with Davido"
2026-10-09 19:59:59
222
Riches🦂🦂 :
Today is blessed in mighty name of Davido
2026-10-10 08:31:52
23
꧁ LifestylewithMary ꧂💕 :
“Tell dem say you dey with OBO”🙌
2026-10-10 06:00:51
41
Heis_ray🦇 :
Davido proved to us that he’s a great writer. not what people use to say that he’s pen game is not good
2026-10-09 18:31:41
30
VICIOUS! :
Peak verse btw
2026-10-09 20:54:15
35
Deborah Ita :
the way fola enter ehh
2026-10-09 18:17:19
173
Pretty Shuga :
No Dey worry o, No Dey worry o, Tell them say you chilling now you Dey with Davido 😩😩
2026-10-09 18:58:34
14
Shallee :
baddest 👑
2026-10-09 18:00:17
16
Jessica :
Omo I been think say I don spoil this afrobeat already 😳
2026-10-10 17:50:33
9
𝐔𝐧𝐤𝐧𝐨𝐰𝐧 :
This Fola guy too good oh
2026-10-10 05:58:24
57
Babyna 🌸 :
Can you spend it all ?😭😭😭😭😭
2026-10-10 00:17:40
23
DE LION :
guys my girlfriend is pregnant for us
2026-10-11 01:34:17
18
Kenneth Owan :
Davido na king of music 🎵🎶
001 for a reason
2026-10-10 11:48:37
7
Tj successfull ✌️ :
Person follow beat una say e no sweet , because you Dey support anybody no mean say make you no listen to another, make una wise oo e no go put money for una pocket
2026-10-09 21:24:55
64
To see more videos from user @minister_of_vawulence, please go to the Tikwm
homepage.