@olamizzy1000: #fyppppppppppppppppppppppp #idamutiktok😂😂😂

Olamizzy
Olamizzy
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 09 October 2026 19:15:12 GMT
17263
2182
162
160

Music

Download

Comments

yamiislazy
𝒀𝒂𝒎𝒊_𝒈𝒐𝒕_𝒘𝒊𝒄𝒌𝒆𝒅🏀 :
Be like say update dey prison wey una no wan cast
2026-10-10 09:19:59
8
big.rilozzy01
BÍĞ ŘǏŁØŹŽŶ🍀 :
Hope say your lawyer get another lawyer wey get better lawyer wey sabi professional lawyer?😂😂💔
2026-10-10 06:35:36
9
ronaldo_cr316
CR7 :
Dem go arrest u, and the video no go viral. 2 punishment in one 😂😂
2026-10-10 07:09:17
185
big_rikks
Rikks :
Keep it up fine boy😁 you’re doing well.
2026-10-10 08:47:03
9
khaaybhee8
⭐️ الكبيرو ☪️ :
Bro I love your courage keep it up
2026-10-09 21:50:23
104
egreatn1
EMMANUEL THE CREATOR 👑👑 :
Get your lawyer ready Because Nigeria no like ture
2026-10-10 06:36:09
38
weak.exe
$₳Łł :
Omoh chicken no explain give you 👀
2026-10-10 01:39:08
50
timothybrutal
𝓣𝓲𝓶𝓸𝓽𝓱𝔂— king Nasir jr :
Omo how many World Cup this guy go miss
2026-10-09 22:47:53
50
staywisezwrld999
✌️ staywize ✌️ :
na pass I pass oooo
2026-10-09 20:27:39
8
iproducd
iproducd :
Na wetin everybody suppose dey do b dis mk we no dey act like everywhere good .. Dey no ft arrest everybody .even Americans Dey yab trump
2026-10-10 03:28:22
9
purple_tearsful
Jéraÿ :
Keep it up jare my bro no fear look back I Dey your back
2026-10-10 02:01:08
3
bigoloye5
Big Oloye🚀❤️ :
Haffa come make I give you past questions😂
2026-10-09 22:47:30
7
boialone120
🅱️ BØÌ alone💎 :
@Will: Abeg if person dash you iPhone how Ona take Dey unlock am
2026-10-10 10:22:53
1
adechase29
𝓘 𝖡 𝖱 𝖠 𝖧 𝖨 𝓜 𓋼 :
Cheeky boy 😹💔
2026-10-10 08:41:40
5
ifedavid00
.. :
water water beans
2026-10-10 10:17:48
1
_saskid
Saskid :
Insulting an elderly man is very wrong broski, you can talk without insulting. Peace ✌️
2026-10-10 10:19:53
1
tijani00007
Tijani🥷🚀 :
No go there o leave them
2026-10-10 00:00:32
8
beamerreap_
BeaméerFX :
Guy are u For Real 😭😹😹😹
2026-10-09 21:43:05
1
ado_ekiti_solar_vendor_
SOLAR STORE IN ADO EKITI :
You’re doing well brother
2026-10-09 23:33:21
1
kee_famous
🫡KC TheCutPlug💈 :
No use the tie next time abeg
2026-10-09 23:35:34
1
pabloparkman_1
Parkman :
Kuje prison is real ooo 😳
2026-10-10 07:57:54
1
boy_shalom
BOY SHALOM 🧃 :
hope say your lawyer get lawyer 😂
2026-10-10 08:10:05
1
al_ridwany01
Ridwanullahi22 :
I love you die but we no need to speak out😒 you’re enough to speak for us 🙏😂 no worry we go Dey comment section 😂😂
2026-10-10 07:34:21
1
kushjnr21
kushjnr🧃 :
Direct entry to life imprisonment😹😹
2026-10-10 09:48:10
1
midex117
MÏDËX :
omo una just get mind keep it up 🤣
2026-10-09 21:01:20
1
To see more videos from user @olamizzy1000, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About