Most Marlians nah NSNV now o….😁 I still love baba o
2026-10-10 19:26:21
626
realzaharaddeen01🇳🇬 :
Meself na naira fan that year o😂😂
2026-10-10 07:02:40
517
SEGZYBEE JIMSIN🛜👨🏭🎤🎵🌈🔥 :
God abeg no turn me too old taker
2026-10-10 12:59:16
291
𝐈𝐍𝐍𝐎𝐂𝐄𝐍𝐓 🪖 :
Una Dey use scope bring this guy make Nigeria still remember him 😂😂
2026-10-14 02:44:20
0
꧁༆💫I'M SURUROH🥹❤️🩹⚖️༆꧂ :
I no be marlian again I no be marlian Oya lie say you no watch ham than once?😭😂
2026-10-10 14:20:23
89
#Dairo AMG🎶 :
Steps de cry…up Naira idan nla
2026-10-10 08:03:42
90
OMO KOSÓFÈ :
My two favorite
2026-10-14 00:32:32
0
LATEEF📿🕋 :
This video just dey sweet me 😂😁
2026-10-10 13:04:53
46
🫅30cent Osmn🤴 :
naira marley for life😊
2026-10-13 22:36:33
0
Y Boy :
Fc for life
2026-10-14 07:46:07
0
𝕭𝖎𝖘𝖔𝖓𝖌 🎭 :
let's bring Naira Marley prime back
2026-10-11 11:59:38
22
It’s Olami :
Is not that people like Moh pass Naira, but it was the circumstances of Moh death that brought down the love for Naira by naija…almost all music lovers were NBG back then 💯💯
2026-10-10 11:41:12
35
Holly Zyros :
Naira we still be boss for life
2026-10-10 01:59:42
57
022🐾💫 :
I swear na wiz go still bring am up back
2026-10-12 22:53:52
0
IBRO{J}HIMSELF 🎱💰🪐🥷 :
Wiz backup is something else 🥺😂
2026-10-10 10:05:45
24
Majet_Thrift ❤️❤️ :
Normally I still root for NBG❤️
2026-10-14 10:05:47
1
•𝕁ℕℝ 𝕊𝔸𝕍𝔸𝔾𝔼 :
Big zzzzzz faz gathering here 🥰😂
2026-10-10 14:57:47
18
WHITE COIN :
Wizzy too love naira😂😂
2026-10-11 08:26:38
9
Pabi ✌🏾 :
When your two favourites pull up in the stage 🔥🤴🏾🐐
2026-10-10 16:26:02
18
Dls king 🤴 :
Where is wizzy
2026-10-10 23:46:29
21
✩𝕋𝕆ℕ𝕐👽 :
Guy you wan tell me say naira get grace pass wizzy abi cause I no know why you no put camera for wizzy face again
2026-10-10 19:07:01
9
🦅🇺🇸 :
I still remain malians 4eva ❤️❤️
2026-10-10 09:46:11
13
Jane vibes❤️🍁🎶♎️ :
Pls name of the song
2026-10-10 19:34:45
5
hay why cee 01 :
wizzy na marlian normally 😁😁❤
2026-10-11 03:46:35
5
To see more videos from user @weirdguymedia, please go to the Tikwm
homepage.