Omo and na maths i dey study ooo and I be undergraduate 😭😭😭
2026-10-09 19:41:45
170
winner :
bro Starr YouTube automation, I love your stories
2026-10-10 13:59:52
2
Wealthhategirls🏦 :
Martha what is the matter 😂
2026-10-10 10:35:39
0
Laura🦋🦋 :
what ever action u take because of another human being u will face ur consequences alone i m learning 😹
2026-10-10 09:09:38
103
🥇🎮🎧 :
Na u get this story
2026-10-10 06:21:33
66
.𝔏𝔬𝔲𝔦𝔰 :
E no play with marta now dem don open him matter😂💔
2026-10-09 23:00:09
77
KING SOL 👑 :
U dey study mathematics but u no sabi calculate when Dem dey plot against you
2026-10-10 11:21:17
16
TK CLIPS :
Omo this isn't funny at all
2026-10-10 04:22:36
2
Fordz🫧🎮 :
marta what is d matter 😂💔
2026-10-09 23:56:25
46
om🌸 :
Omo I feel so bad for the guyyy wth
2026-10-09 20:01:54
55
Greatest :
Ah Acada!!!
on top woman?
Some lecturers sef no get chill at all
2026-10-09 21:58:33
43
CØŘËX̌🏋♂️ :
a big warning to freshers aswell
2026-10-10 10:29:10
40
:
Martha what is the matter 😂
2026-10-10 05:20:35
110
korasplash :
Acada dey find X for nine years meanwhile na Martha be the matter 😂😂
2026-10-10 08:41:31
6
么MIGHTY么 :
Bro don forget talk the guy name [Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-09 22:49:13
16
blaq_desiple :
Morel lesson don't fall in Love in University
2026-10-10 09:12:13
2
Big Bella ❤️ :
Interesting 🌚
2026-10-09 22:07:25
3
Bosco Jay⚽️🎖 :
9yrs damm 😂 neva
2026-10-09 20:08:33
16
💜💔🪫 :
2026-10-10 00:05:46
11
God loves you :
How did he find out😭
2026-10-09 21:14:49
16
MAKAVELI :
thanks bro
2026-10-09 23:48:58
14
michaelcantbejordan :
Martha no come Sabi the matters 😂
2026-10-10 08:02:37
5
2️⃣0️⃣ :
I don do this kind nonsense before,as the man wipe me 2 carryover I calm 😂, but now we be gees 😆
2026-10-10 07:04:06
6
Joel Emmanuel :
U been de one step ahead of that girl 😂
2026-10-09 19:50:55
6
Preci0ux :
Dem do two of my guys this thing. Dem dey follow girl wey lecturer want omo dem fail them. Luck wey dem get be say dem go prostrate for office beg say the girl no be their babe.
2026-10-09 20:34:29
6
To see more videos from user @billytherandomboy, please go to the Tikwm
homepage.