TikTok remove the girl sound abeg very annoying ..
2026-10-10 09:44:44
173
𝕄𝕀𝕊𝕋𝔼ℝ 𝕀𝕍𝕆ℝ𝕐 🔹 :
Person park he motor inside store you Dey say Jesus😂
2026-10-10 10:03:08
175
Don-Ak :
Na AMG he no they kill
2026-10-10 09:47:56
221
sky😶🌫️a022 :
Come video this tin well na
2026-10-10 09:36:51
222
WHAM :
Why u Dey shout?
2026-10-10 09:24:25
221
∆°𝕨𝕒𝕪𝕖𝕟 𝕗𝕩°∆🌹 :
wety Jesus do?????😭😂
2026-10-10 08:24:27
185
R🥹🌺 :
Why una come dey video the guy face 🤦♀️accident nor be plan something.. una go thank God for life first
2026-10-10 09:13:21
107
Mr.ZØØS😇✝️ :
i dey hear born the car 😁 for AMG
2026-10-10 11:32:07
1
Honorable Enoghama ✨👨💼 :
Let person hear word, Jesus Jesus Jesus
2026-10-10 11:04:02
18
ķïñğ__ pħǎřãøħ😈👹 :
We saw him yesterday and he’s no more today won’t be our potion in Jesus name 🙏
2026-10-10 09:44:26
54
ME🦅😩☠️ :
nah dat shout pain me pass
2026-10-10 10:14:34
24
qwinshocker :
See me see death o 😭😭😭
2026-10-10 08:56:14
6
bignuru4 :
Na Amg e no Dey kill
2026-10-10 10:58:26
14
OBIZIGIMAR :
Oga make we hear word Jesus Jesus
2026-10-10 11:12:18
0
SHΞRΙFF 🖤 :
Carry camera go front
2026-10-10 11:21:05
1
𝐉𝐚𝐜𝐤 🪖 :
U quiet nah 😂
2026-10-10 11:40:47
1
𝖒𝖎𝖑𝖆𝖓𝖔. 𝕏 :
Una just day shout shout 😂
2026-10-10 07:59:26
32
Master sanker fans page :
Hope nothing do the car sha 😎
2026-10-10 10:44:21
10
𝐕𝑰𝑷𝑬𝑹!🥀❤️🩹 :
Tell him he can’t park there nah why shouting Jesus
2026-10-10 09:47:39
6
Chief_Emmy👑🤍 :
Na u shout pass na u still hold ur camera well 😂😂 😅
2026-10-10 09:30:10
14
BG🧃🛍️💅🏻♓* :
madam keep d camera well na
2026-10-10 10:21:38
6
€ 𝕄 𝔼 𝕐 𝔼 :
That iya once said?😂💔
2026-10-10 09:42:39
8
horror💀☠️ :
during the early 2000's if boys dey on convoy them nor dey use am do fast and furious, but nowadays, the way many of them dey speed eh, and many hand never strong, why must it always be, glk, glc, gle, Lexus and the rest? and if the person wen dey drive come out na 18 or 21, or 23, 24? small, small boys wen their hands never strong but them wan drive speed, for that kine bad road wetin go make that car go run enter that place if not be speed them take dey come?
2026-10-10 09:31:32
7
To see more videos from user @qwinshocker, please go to the Tikwm
homepage.