But my question is if all those things are good as you claim and has no repercussions why all those babalawo no dea do em for their sef 😏
2026-10-11 06:38:49
2018
Frank :
Poverty sef fit reduce person Age 😂Omo I wan do am ooo shebi I go sha get money ?
2026-10-15 09:47:22
79
Mercy jay 🌟🤩 :
If you understand this life you will know that the woman was saying the truth
2026-10-12 14:12:04
914
Modern hand furniture 🔥🔥🔥💪 :
my wife already said she knows that you will talk about the video and you are the only she believes 😂
2026-10-10 10:14:58
1095
Busa_yyo🥺🎀🩷 :
Abeg I wan do am, I go shaaa get money 😂😂
2026-10-15 09:00:54
127
kunmi :
if oshole is so simple, then all of us go don get rich finish in Nigeria
2026-10-19 13:41:17
0
Mhiz Darmmy🎯🤸♂️🥰 :
Am not in support pls why babalawo no Dey do it or do for their own children 🤷♀️
2026-10-11 12:57:30
401
nurainadisa :
Religion or not she’s saying the fact brother man
2026-10-15 08:27:59
157
🌴OŁUWA $ĦETØ🖤🪖 :
😂
2026-10-10 18:06:53
376
I won’t forgive you 😢 💔 :
Baba me don mind anything I just wan rich 😢
2026-10-10 10:01:22
448
tchehoun 🇨🇮🇨🇮🇨🇮 :
ododo oro ni iya so
2026-10-10 19:04:50
282
Affordablekitchenitem :
Pls what of people useing gbarada nko Una don kill person be that na,is just that she no go die but you Una don pai him or her,na only god of the universe knows all,
2026-10-19 12:39:35
0
Brodda Wale :
Werey, you just dey scroll up and down 😂 you sef write something 😂💜
2026-10-13 19:00:58
35
Everything fashion by teemah :
Omo dis babalawo fine ooo😅
2026-10-17 07:40:58
26
Bee jay 3829 :
True talk bamii
2026-10-17 14:41:53
0
Sodiq Adeyeme :
💯💯 for you
2026-10-19 12:35:15
0
Skin To skin :
Jesus is the only way
2026-10-12 11:27:46
25
—Tolulope🍒💕❤️ :
I love you apashe 🥺
2026-10-18 17:22:37
1
Omoya Mercy :
if to say my forefathers sesho, we for dey rich by now
2026-10-11 12:36:03
202
🫀🚶♂️😈 :
Na inside Yoruba film repercussions Dey happen 😂
2026-10-17 09:58:51
12
Ar-royan Fabrics 🌏 :
can u pls tell me how can I become rich without oshole sir ?
2026-10-17 11:38:43
7
myme240 :
nobody can tell me anything i will bath soap till i die
2026-10-11 19:35:25
107
𓂀𝓛𝓔𝓚𝓐𝓝𝓰𝓸𝓽𝓶𝓸𝓽𝓲𝓸𝓷 :
No be Sam Larry be that
2026-10-10 13:56:18
203
JustDepressedEmmy🥹 :
Make we do ritual Abi make we no do
2026-10-12 15:10:52
34
OlaGRAB :
Who no go die before
2026-10-15 09:18:58
18
To see more videos from user @apasheifa1, please go to the Tikwm
homepage.