I think we moved on too quickly from To kill a monkey.
2026-10-10 14:11:49
449
Queen_Boss_Legit :
I have a group for first born daughters 🥲
2026-10-10 12:35:53
1437
🦋 Princess unique 🦋🥹❤️ :
Our last born provoke me this morning I send am message e stand look me tell me say No! he won’t go since morning E never chop I made sure of that 😌😒and I don chop pass 3 times na me and him for this house
2026-10-10 17:33:41
252
odogwuoffinejewelry :
Emotional Blackmailers . They can emotionally blackmail you ehh
2026-10-10 13:18:25
865
Sarah Johnson :
Na once I tell her to return my wigs wey I dash her 😂😂
2026-10-10 15:37:58
169
i_cee_ndoo :
last born here, make una leave us
2026-10-10 10:49:14
422
Ms.diogor. :
You no go really blame us, you wan dey disrespect who they inconvenience e self to convenience you
2026-10-10 18:45:50
30
Khadijah Waliu :
After changing your diapers and mixing Cerelac 😭
2026-10-10 20:13:26
5
Miraᥫ᭡ :
Na once I stop to Dey help them since they love disrespecting me , make them sort themselves out.
2026-10-10 14:04:52
34
Cherem_n🐝 :
This was me and my elder sister weeks back 😂😂😂 but we are good now
2026-10-10 14:09:49
3
✨yayra 🎭🧿 :
This is me everytime my younger bro disrespect me after giving him a phone 😅😅😂😂
2026-10-10 19:43:20
3
fyngurlsasha💐 :
Nah my sister be this😂
2026-10-10 11:53:55
44
Temsjaja :
Nah me and my younger ones be this 😁😁😁😂😂😂they dun tire for me
2026-10-10 13:20:29
2
Big mela😜 :
Them go come forget the one wey we sef do for them 😂😂
2026-10-10 10:50:53
50
Gele artist in IyanapajaEgbeda :
Omo true true she change my life o
2026-10-10 15:20:14
13
Catherine Bassey :
😂😂 nah so e dey ohh
2026-10-10 17:18:44
1
Sena :
Na me first help una😂😂😂
2026-10-10 10:28:13
13
Ezevoss :
Na me be this 😂😂
2026-10-10 18:59:04
1
LivingGlory :
Me to my brothers??
2026-10-10 12:34:23
9
Debs :
Guity as charged
2026-10-10 21:19:45
11
:
food wey be say before person chop finish una go wan use message kill am
who go hear am na go think say them good😂😂
2026-10-10 16:23:18
17
Wemmy ✨📍 :
my big sister almost every time 😂😂
2026-10-10 11:36:02
31
Miemieluv’collection 🌚💅🏼 :
Na once I tell my sister make she give me the iPhone wey I buy her😂😂😂😂
2026-10-10 18:14:05
14
sandraanwulika :
My brother sent me this😭😭😭, see why I don’t like helping that boy.
2026-10-10 15:40:08
20
September 26th🥰 :
The day wey me and my sister quarel she no give me transport go school that day I trek better trek😂
2026-10-10 16:45:32
11
To see more videos from user @dr_ninajessy, please go to the Tikwm
homepage.