Rule number one...
Shout "omor see fine boy and move on with your life "😂
2026-10-10 16:09:59
2
Binah❤️ :
Boy text me
2026-10-10 13:58:55
1
Adoo~~🌸🌺 :
Once they fine, they will enter this app to pressure us 😩😩😩, and then I can’t have any which makes it more hard
2026-10-10 13:20:51
317
janeth marthins :
I want to download 😒
2026-10-10 14:15:39
1
Ms🍒jae🦚💋 :
Na every seconds I Dey Change husband for this app😒
2026-10-10 14:13:27
76
Stephanie💋❤️🔥 :
U fine sha
2026-10-10 14:03:56
109
Nada✨✨💫 :
Aesthetically pleasing cute boy🥰
2026-10-10 13:23:07
52
sexy vickie :
Make my babe tall oo abeg
2026-10-10 13:40:15
21
•𝑸 𝑼 𝑨 𝒁• :
U fit style this exact drip make e no sharp ; he has the height and body like me 😂🤪
2026-10-10 12:56:09
59
Rii :
I never see Jamal wey no fine o 🥺omo na to name my baby boy the name o
2026-10-10 14:16:46
1
ᠻꪖꪻꫝﺃꪖ 💞🎀💐 :
Anything tall cute guys 😢
2026-10-10 15:34:37
1
PeaceWizzy :
Someone will na think they’re cool headed ☹️
2026-10-10 14:05:46
1
Annie's diary 🤍 :
come and marry me 😂
2026-10-10 13:54:05
2
FatiSays ꨄ :
i go come thief you Jamal
2026-10-10 13:59:36
1
Big grace❤️ :
Let go on a date
2026-10-10 12:06:12
5
JustTess🫧 :
And he’s a Gemini ♊️😘😘😘
2026-10-10 14:03:00
1
Chibueze 💫 :
Clean✨❤️
2026-10-10 12:58:25
1
Commy~🌸🌺🌸 :
Let's go on a date
promise to dress fine 😅🤭
2026-10-10 12:41:07
2
chutti🌹💍 pukuny 🤒🙃 :
2026-10-10 11:45:19
2
user1721413862735 :
why be say na only fine boys I dey see for my own tictok this days watin happen bayi if una no do skin routin una go dey dress make una give me update make I join the club na abeg fine bobo☺️😊😂
2026-10-10 13:43:46
2
DECORATOR IN IKEJA-OGBA :
God bless God for making tall dark skinned men 🥺
2026-10-10 16:19:26
0
Cute 🥰 :
Ya fine sha oh 😤😩❤️
2026-10-10 16:29:28
0
Nia💕 :
I love Aesthetically pleasing 🥷s🥹💕
2026-10-10 16:27:43
0
💔😔 :
Me wey Dey live in my imagination 😭, I don Dey imagine matching outfit for my head 😫God abeg o😂
2026-10-10 16:27:14
0
𝕽𝖆𝖛𝖊𝖓𝕷𝖔𝖚𝖎𝖘 :
Clean❤️
2026-10-10 16:19:04
0
To see more videos from user @hisaghost_, please go to the Tikwm
homepage.