@lekinz002:

lekinz002
lekinz002
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 10 October 2026 13:53:47 GMT
176556
15796
540
958

Music

Download

Comments

gloria.douglas512
Gloria Douglas :
The owner of the house go just they dream bad bad dream
2026-10-14 19:53:06
3
samcreed6
Skinny Sammy :
Sabi after una go tell me say material no complete
2026-10-14 20:40:49
0
chances085
(فرصة)🌝 :
Una Dey use my materials Dey do ghost 👻 Abi 😂😂😂
2026-10-12 10:04:25
224
houekehou.wisdom
Houekehou Wisdom :
this guy na ghost nothing you won't tell me
2026-10-14 18:01:25
13
goodluckmoore
young- G :
Let’s see the finishing of ur work
2026-10-14 19:23:49
0
aminat.olawunmi
Aminat Olawunmi :
Excuse me😳 who brought the idea i want to know 😅
2026-10-14 14:28:33
4
mrogbeni
Mrogbeni Farm 🌱 :
Oga yin nko😂
2026-10-14 10:16:45
33
olasunkanmi6497
OLA'S PAPPY :
Let us all agree that all of us in nigeria don dey fra
2026-10-12 10:41:15
76
solar.master2
Solar master :
See those who I give 1week to finish my work
2026-10-12 11:24:38
100
ayinla1090
ŸÏN̈ĽÄ💎🥶 :
nobody..serious for this country again 😅😅😅
2026-10-13 19:41:27
7
solutionautomech0
Solution autos 🚘 :
Wait make I come site tomorrow nah so you dey use my material do rubbish 😂😂
2026-10-14 10:24:04
8
mrberryworkoffice
Mr Berry furniture of Ibadan❤️ :
I go meet una for site soon nah my materials una dey use like that abi and I told you how I make this money oo
2026-10-12 18:19:23
19
olumentain_3255
Olumentain 🔌💡 :
When you na don finish work 😂😂😂
2026-10-12 08:01:56
14
princeademol
🧠👣Ijoba pako💥✨💫🫆 :
Keep it up
2026-10-13 05:06:14
0
blackyellow212
😤sad but cool 😎 :
The first guy make Una hold am oo he really look lik the eyes for the gods son 👦
2026-10-12 16:13:46
8
s.o.h.clothing01
$ O H.CLOTHING ❤️ :
Unah sure say nah per meter you collected this job 😂😂❤️
2026-10-12 17:55:19
7
nuvointerior
Nuvo Interior :
So ..na my materials una dey do like this ??🤣🤣🤣
2026-10-14 17:52:40
1
eyiowuawi_tobaoluwalase
OLUWATOBILOBA :
so you guys are wasting my materials ryt
2026-10-14 18:46:58
2
kysbelko
Engr.Sulyman BELKO :
I’m the owner
2026-10-12 09:32:41
5
dadygreg4
daddygreg4 :
let me see the work way una do today 😁
2026-10-14 18:14:20
4
tourheeb17
Tourheeb@17 :
wetin tiktok go cause ehhhh
2026-10-12 17:20:52
2
freshcoatpaintworks
INTERIOR DECORATOR IN BENIN :
Wetin una put for that beans…..confess
2026-10-14 08:08:11
1
whiteman9655
WhiteMæn :
I was like 😳😳😳
2026-10-14 10:53:53
4
okikiolamhi5
Òkìkí Òlá Mhî :
I shaaa no won hear sey materials is not enough oo
2026-10-12 18:45:36
1
ugwuegede.com
ugwuegede Ebignwa :
small shift wey oga Don shift una don dey misbehaving. 🤣🤣
2026-10-14 08:07:59
2
To see more videos from user @lekinz002, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About