I just say make I inform you incase she doesn’t pick your call 📱😂
2026-10-10 16:22:30
28
Blak_Trapper :
Me and squad demma babes
2026-10-10 18:29:15
0
Man :
Ekeledirichiukwu and his wife and children
2026-10-10 18:41:16
0
Iam_gxtra1 :
The feeling is mutual 😁Dem Dey with my own, I Dey with somebody else’s😂
2026-10-10 18:48:55
0
CHANNEL🚀📊📈📉 :
For this simple lifestyle way I like I go follow you , I believe one day i go meet you 😏
2026-10-10 18:33:52
0
Onana kennel 025 :
No off location abeg 😔😔
2026-10-10 18:39:43
0
OG WHITE 🌓 :
abeg oo no touch my babe
2026-10-10 15:18:49
4
UZ4N 🤡 :
una no gree show me way, una still wan carry my babe 😭
2026-10-10 15:54:32
11
. :
No off her phone abeg
2026-10-10 16:22:38
4
humble :
I dey with one like this now. The boyfriend sent her text on WhatsApp "Greet your grandma for me and tell her when next I come I'd bring what I promised her" Omo I pity the boy
2026-10-10 18:22:30
0
PJ001🇳🇬 :
You've promoted this song more than the artist himself, God bless you
2026-10-10 18:09:59
1
🪖IFEANYI_CHUKWU🇱🇷 :
How fer guy mentor don post oh
2026-10-10 15:30:02
5
John will's :
them go think say na meme boss😅
2026-10-10 16:57:40
1
NMESOMA :
Ajeh no be lie[Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-10 15:35:30
1
Chukwuebuka :
2026-10-10 16:24:35
1
Emerald 💕🦋 :
Ekele pls
2026-10-10 16:45:49
0
DavidBanky :
boss you like this sound well well ooo
2026-10-10 18:24:01
0
er_ik10 :
Bro just take it easy on her, tell her not switch off her phone
2026-10-10 17:51:01
0
bigbabatee2 :
The girl don tire me but how I wan take tell her like this??
2026-10-10 18:15:38
0
CHUKWUEBUKA🧃💔❤️🩹 :
e no go far
2026-10-10 18:14:37
0
Emma _ general services :
Se make I con say he no go go as planned to save my babe ni😂😂?
2026-10-10 17:56:55
0
Cypher🥶 :
Even if s go otherwise 😂
2026-10-10 18:17:19
0
big dayor 74✅🔂 :
Funds man
2026-10-10 15:19:40
0
To see more videos from user @ekeledirichiukwu, please go to the Tikwm
homepage.