wetin do my siblings? them go climb my back jor 🥱😂
2026-10-10 21:11:12
447
Oviedo 🥰❤️🌹 :
even 50k slfe body nor fit pain me 😂😂
2026-10-10 18:30:03
439
Jane D🍏🍌🍉🥑 :
Na caterpillar jam me ?
2026-10-10 18:22:47
1262
lilian :
body no go even pain me if I see 200k
2026-10-10 17:07:37
282
shine Signature 🥰😍 :
I go buy Shaka pain 200 naira
2026-10-10 21:06:56
69
KCEE :
With my 5million body still Dey pin me 😂😂😂😂
2026-10-10 19:46:49
67
𝐋𝐈𝐋 𝐁𝐎𝐘🎱 :
abg how I wan take unlock iPhone wey person dash mi?
2026-10-10 22:01:25
8
CUBANAJR PRIEST :
Even if na Aeroplane jam s3f😢
2026-10-10 20:56:45
3
𝖬𝖠𝖬𝖨 🐦🔥 :
people can waste money ooh
2026-10-10 19:45:33
17
Angel love ♥️ :
Ask them for me 😂😂😂😂
2026-10-10 17:36:31
116
$onia is bïg🍷 :
even with 10k self body nor fit pain me 🤣
2026-10-11 03:08:36
1
Stranger :
Therapist say ma pay 150k for a section … I just realized say I nor really need therapy
2026-10-10 20:11:17
6
Angela Alomen :
i no fit get 200k make body pain me ,where the pain wan come from 😂😂
2026-10-10 20:11:49
3
TASTIEST BITE/ IFITE AWKA :
I go buy pain relief #200 😂😂😂😂
2026-10-10 21:39:55
2
Official Vheekeys :
body go pain me keh
2026-10-10 17:54:49
30
50AD📿📿💲 :
how the body pain go come again
2026-10-10 17:43:08
11
@Lolo okenwa :
I love the girl I swear
2026-10-10 19:38:01
2
peaceful angel 💞 :
laughing out loud 🤣😂🤣😂😅
2026-10-10 19:21:38
6
MORAYO❤️🌊🦅Fc :
Wey I go find one sweet boy wey go help me for free 😂😭
2026-10-10 19:59:13
10
Chinnyphat Aroma :
My friend booked full body massage for me on my birthday for 137k na so body pepper me no be small. He for just give me that money make I use run ad take boost my business. All these rich people sef.😩😂😂😂
2026-10-10 20:56:13
7
❤️🎀LAYE❤️🎀 :
watin do my Mama , nor worry ma my mama go message me
2026-10-10 17:50:25
9
o c okoli :
ask them oh?
2026-10-10 16:46:30
6
Acho betty :
even 15k I no go pay
2026-10-10 21:54:39
3
Queen asankem🇬🇧🇳🇬 :
wetin mtn do me yesterday e no good 😁
2026-10-10 22:11:00
0
✿♡ogechukwu✧✿♡ :
first to comment
2026-10-10 15:54:14
4
To see more videos from user @new_kvng, please go to the Tikwm
homepage.