@toxicthug246: #toxicthug💔💸 #fypシ

TOXIC THUG
TOXIC THUG
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 10 October 2026 15:59:53 GMT
44283
11834
140
946

Music

Download

Comments

nahashjdari
kauna🥹💕❤️ :
but my own still sweet oo 😂 and na 5 months oo 😂 I no dey bill am oo 😩 I no dey gree collect money 😂 even data na me dey do am by myself no matter how badly I need money I won't ask if he gives me I don't collect cuz I dey pity am abeg😭 he's working hard he should help his parents and siblings fess then if we marry mk him take my responsibility but for now mk him rest small
2026-10-26 12:13:40
0
yimika04_
YIMIKA💚🌴 :
My guy open TikTok account with him babe seh😂😭😭… For long distance relationship😂🤦🏿‍♂️
2026-10-10 17:07:32
78
cheers0004
©️heers🍻🥂❤️🦂 :
Nah true ooh
2026-10-25 18:37:08
0
jaspercool10
JASPER :
I see my babe with the guy wey she talk say "he's just a friend" yesterday night wey dem dey cuddle dem selves, I just waka go greet the guy and I waka pass 😂💔
2026-10-11 09:38:31
25
oliverblack181
OLIVER-BLACK🖤 :
no be lie broo
2026-10-24 19:54:09
0
jdelegantbeauty4
@JD🍃Elegant Beauty :
Transaction of a year in a month Omo na her born me
2026-10-10 16:23:43
15
tife006
Tife :
omor that cl wey you put go far oooo and nah true😭😭
2026-10-10 18:35:05
27
bibwww.ti4
B.I.B💔😍 :
as I dey talk to you like this brother,my girlfriend dey another man house ajeh
2026-10-10 19:23:16
14
cryptomaniabackup
⚡️¢ 𝓒𝓡𝓨𝓟𝓣𝓞 𝓜𝓐𝓝𝓘𝓐 ♒️ :
Nah first week self 😂
2026-10-10 18:00:50
9
shinning_diamond08
Oluwadamilare :
Take am play Fess….HAHAHA😂
2026-10-10 16:03:08
8
realibrahim171
IBRAHIM🔋💔 :
Bami I just Dey feel your motivation 🔥🔥🔥🔥
2026-10-10 16:04:13
20
oghenekume103
J O H N :
No be lie guy 😳😳😳I swear nah even first week sef 😂😂
2026-10-10 17:15:47
12
_bigberri_
Ønły 1 Mercedes 🤲 :
Brr one month too many Na the first week 😳
2026-10-10 16:41:30
6
.fortunatefundz
𝔽𝕝𝕖𝕩 🚀😈 :
No be lie
2026-10-10 17:44:36
5
blaqy15
♉️🧩 :
e go first be like say you dey on vacation
2026-10-10 18:15:12
5
boluwatife9690112448854
BÔLÛWÃTÎFÊ :
Aje seh bamiii
2026-10-10 17:53:17
6
enog.hase
𝐔𝐧𝐤𝐧𝐨𝐰𝐧 𝐂𝐞𝐨 𝕏 :
Real
2026-10-10 17:13:19
5
destinyayeni195
Primeexe £ :
no be lie 😂
2026-10-10 17:13:13
5
tony.nation25
👹Brutal💦Tony🤬 :
omo guy 😁
2026-10-10 17:12:23
3
adebowaleodusany7
Ryan  :
billing 😂😂
2026-10-10 16:46:03
3
ssquare3880
S SQUARE 📊📈 :
@B.I.B💔😍:as I dey talk to you like this brother,my girlfriend dey another man house ajeh
2026-10-10 22:42:26
5
candy07850
candy07850 :
1month and some days. Will just Dey fight cuz I no fit press money 😂
2026-10-11 03:52:59
4
successfully171
successfully🙌 :
una don change am I think say na first week bef 😂😂😂💔
2026-10-23 12:27:54
3
dizaya001
user7965281719801 :
ajeh bro 😅
2026-10-10 16:10:43
3
big.poxy6
Big Poxy 🇲🇽 :
I swear 😂
2026-10-10 16:43:05
3
To see more videos from user @toxicthug246, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About