@_nuel_12: #dance #amapiano #chaos #fyppppppppppppppppppppppp

𝓞𝓵𝓾𝔀𝓪𝓯𝓮𝓶𝓲 🖤🐦‍🔥
𝓞𝓵𝓾𝔀𝓪𝓯𝓮𝓶𝓲 🖤🐦‍🔥
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 10 October 2026 16:04:42 GMT
59293
13125
385
2463

Music

Download

Comments

billi_1230
. :
E get my guy wey e sure me say na him go win😂
2026-10-11 09:57:50
8
differentpattern001
ÁYÄÑ FÉ 💱 :
Even my friends Dey fear me me wey tie for inside keke without the keke man knowing 😂
2026-10-11 10:19:14
12
usernotnice1
残酷的资金 🛜♟️🌴 :
we go reach 50 wey go carry first
2026-10-11 08:40:32
264
bigmamacoco3
Nene 🍯🐱💕 :
Atleast I go win this one, my backs Dey like say na machine tie am 😭❤️
2026-10-11 05:11:05
474
baddestbella45
Baddest😻💕 :
Na were I come in b this 😹😹😹
2026-10-11 09:11:16
11
oyeb0la
✞ :
Bet your car I go chop am😂
2026-10-11 08:36:48
37
1modella
Mode Lla :
Even with nails I go win😭😂
2026-10-11 08:07:48
69
estherhrtb
Air⭐️ :
since the day I roll for my friends, them no de roll again😂if I no de them go wait me
2026-10-11 10:20:20
21
devil__himself
🐠☝ ᗪ𝐄𝕍𝓘𝓵 Ĥίⓜ𝓈€𝓛𝔽 😈☺ :
No filter leave am fie me 😂
2026-10-11 05:23:02
74
dafundz88
K🤽🏼‍♂️I🌊A🛍️H :
Nah people wey sabi tye them dey talk nor be me
2026-10-10 21:54:33
188
tooshiesty031
W H A Z 🦂🖤 :
Na me go carry last 😂cuz na person de always help me roll
2026-10-11 08:21:10
54
bankydiamond24
banky diamond@24😍🥰 :
Na the only competition I know say I no go fail be this 😂
2026-10-10 20:09:55
28
e.m.o.n.e.y3112
EMONEY🎭🧃🫧 :
u sure say you fit win
2026-10-10 18:57:05
31
dfwsk6
𝑴𝒓. 𝑺𝒖𝒍𝒆𝒊𝒎𝒂𝒏 :
Omo eh sure me say I go carry gold medal 😂
2026-10-10 20:24:33
22
cashmoney_492
Cash money 💰 :
I don win be that 😂
2026-10-10 20:54:10
7
mr.otega
𝓞𝓣𝓔𝓖𝓐👑🌴 :
Dem no born you well win me
2026-10-10 18:25:47
6
el.msk86
ESOHE 🥀😔 :
Nobody fit win me 😁
2026-10-10 21:26:07
6
_topdawg7
D O Z I E ♈️ :
Jeriq go win no cap
2026-10-11 06:20:37
23
ur_fave238
🫩🥀 :
Funny enough them go win me😂😂😭
2026-10-10 17:27:08
5
manarisia6
Oly🥰🦋 :
Girls in his dm rn
2026-10-10 21:55:07
6
horlamilekan167
Horlamilekan🖤🪖😺 :
After 3yrs of carrying first 😭🤣
2026-10-11 10:58:34
2
tammysteward2
Favy Ani 💕💕 :
Joke apart I no fit carry last for this kind setting
2026-10-11 11:29:27
2
becky_405
ITUNU 🌸💋 :
una no fit challenge me Sha
2026-10-11 11:23:23
3
kokoiswicked
Wicked one 🧌🗿 :
Come this side 😂😂
2026-10-11 08:06:11
4
To see more videos from user @_nuel_12, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About