😂 Me? Fight you? Abeg, I get front-row seat to your own drama! 🍿🤣😭
2026-10-11 20:48:30
0
Bimtire😘🥰♥️ :
A very nonchalant enemy😂😂😂
2026-10-11 02:19:24
35
𝓓𝓮𝓫𝓸𝓻𝓪𝓱 👑✨ :
person way get me as enemy just they waste there time 😂
2026-10-11 18:38:37
0
BIG BEEBAT🫧🎀🧡 :
Expect say you go dey pay me salary for being your enemy😒if not I no go even look your side 😹
2026-10-11 21:47:59
1
Adeotttt :
very nonchalant enemy 🤣
2026-10-11 10:31:33
1
✌️⭐️Damorad Unique stitches🪡 :
a very anyhow enemy 😂
2026-10-11 20:26:11
0
KDJ 🌹 :
imagine someone call me say i be her enemy,I went to her shop go ask her say is it true am your enemy,😂😅 she they look me like haa abi were leleyi ni,she said no ,🤣I said ok more sales I leave the place 😅😅
2026-10-10 20:26:57
21
folabank0 :
Get one woman wey just Dey beef me for no reason she just park in to ur house…if she see me coming out she go Dey sing abusive song as I listen to her song like two days i do use EarPod always..she fit no see me for two weeks cos me no Dey go out..dont even have friend..she con tire na she comport herself later na she Dey even Dey first greet me😂
2026-10-11 13:23:02
8
ᎥᏝᵒᵛᵉϋෆ*🅾🅽🅻🆈 🅸🆁🅴 °ʚ🎀ɞ° :
Enemy Dey read enemy post .. enemy Dey comment under enemy post .. enemy Dey reply enemy …we are all someone enemy
2026-10-11 11:19:52
3
ÂÑÎKÊ🖤🥷 :
Thay shade me tire I no do pim 😹😭
2026-10-11 18:01:57
1
Bam Bäm 🏆 :
Naso one of my guy wey we no dey rappo again oo dey tell me say he don dey tolerate me since as as howww??
2026-10-10 22:57:28
3
Mope Alago⌚️ati igo👓🛍️ :
I never for once think say someone no like me before 😂 😭
2026-10-11 16:41:12
1
Odun ❤️🫂 :
A very nonchalant one at that
2026-10-11 00:26:31
2
💋! :
Me wey no Dey know if person Dey vex for me?😂
2026-10-10 22:27:04
1
Yorubadboy :
Take am play first, me wey no get last memory normally 😂😂😂
2026-10-11 18:32:18
0
Ariyike🌊❤️ :
very lazy enemy😂
2026-10-10 20:38:37
1
EVERYTHINGBYMM :
mo giran seh
2026-10-11 16:21:17
0
makhat87backup :
Even Dey go cry tired because am a very useless enemy oo😔😂
2026-10-11 16:12:18
0
Angela🌺🌺 :
A very nonchalant enemy😂😂😂
2026-10-11 17:44:55
0
Therealfolah :
I no get time to dey shalaye 😂😂
2026-10-11 17:56:33
0
BARAHKAT :
I swear
2026-10-11 16:34:52
0
famousbeauty :
I de block self
2026-10-11 19:41:51
0
Tolly Tunex 🌷🌺❤️🔥 :
Olohun sey
2026-10-11 08:02:59
0
To see more videos from user @cheche_money1, please go to the Tikwm
homepage.