I even link her WhatsApp and her snap to my phone and she didn't know 😆 make I protect myself first
2026-10-10 18:44:13
19
oluwachinaman :
Leave Big Boy matter check that phone ooo
2026-10-13 18:41:32
0
JP Family👪 :
very good to do that as a man
2026-10-13 21:46:25
0
newmove :
omor if I no fit get access to your phone wetin we con dey do biko.
2026-10-13 17:43:31
0
VICTOR🛍️📸🙂↔️🏌️♂️ :
Please My girl friend is different
2026-10-14 18:04:28
0
Shooting star💫 🌠 :
Bro as a Man I will hate you for not knowing your woman password 🤣🤣
2026-10-11 13:13:40
1
C.E.O With C.O (Atheist) :
I once link her WhatsApp Omoh she knw oo buh she still dey do Wetin dey her mind na once I knw say ahh dis one no b for me
2026-10-11 04:48:49
5
silentkingx3 :
Can a human sperm make a cow pregnant?
2026-10-11 01:59:42
2
Abdul Maleek :
She Dey Tell me say no ooo , say no be she make me Dey overthink I have to Trust her 😹😹😹😹
2026-10-11 02:11:18
1
Splendid♾️👁️🗨️ :
U check or u no check woman wey wan cheat go cheat 💯
2026-10-12 21:37:23
1
onoduisefe :
I always tell people to always check phone ooohh
2026-10-11 06:15:14
3
Nnamdi promise :
Oga check phone No waste time
2026-10-12 00:04:40
0
kizittoemeka :
some relationships today survived because of no checking of phone, learn from this bro
2026-10-13 00:19:49
2
BUCHI GADGET :
Guy my Face ID day here phone I no if cry bro 😅😅
2026-10-11 06:42:32
1
Russian Don :
Better check n know ur stand
2026-10-11 01:29:56
2
BIG KALA🚶🏻 :
I will check
2026-10-11 04:08:03
1
TIINI :
Yeah I have to see the signs and run away .Baba you dey invest money ooo so check that phone ooo
2026-10-11 07:41:51
3
✪ 𝓚𝓐𝓐𝓐𝓨𝓨𝓨 ✪ 🇩🇪 :
Wonders 😭😆😆
2026-10-11 05:34:37
1
BIG JB🇬🇧🌱 :
2026-10-11 07:19:54
1
Maya Honey :
ajeh bro 🥺
2026-10-11 00:24:17
1
KENN :
Omor check ooo naso I link WhatsApp fear those once with business WhatsApp ooooo guy. Na once them go put who them the use cheat on secret chat. 😂😂😂😂😂😂.
2026-10-11 16:49:46
2
Ask Me :
I swear I first Dey say na childish act until e reach my turn I come understand
2026-10-11 01:04:40
2
abdulrahaman(Q) :
na once I check I take two steps👣 back word 🤣🤣🤣 from the🙅 girl🤣🤣
2026-10-11 06:46:54
1
<> :
Guy check oooo
2026-10-11 04:38:31
1
Podolski_Og :
I Dey check everyday my bro !!
2026-10-12 11:02:59
0
To see more videos from user @mrsixxxxxxx, please go to the Tikwm
homepage.