Her: OMGGG.. where you see money buy orange...
Her friend: watin concern you with person wey gimme money buy orange
Her: Ahh, tor, you don spoil finish be that, your own don worst, your life don spoil😂
I'm not hausa tho, but hope I tried? I dey hear small, small😂😂
2026-10-11 21:02:48
175
HIBBAH🎀🧸❤️ :
I no understand wetin them dey talk oo 😂😂buh guy your reaction nd the caption 😂😂