Just do 2k Monthly Sub for whenever you have to go out
2026-10-10 21:52:34
402
Babatunde :
Na just to do 100# for the road to make transfer for wetin I buy and head back home
2026-10-10 21:46:27
38
Luxury hair vendor in Benin😍 :
Abeg what’s the best WiFi to buy in Benin
2026-10-10 21:15:00
22
Mr Civil :
MTN ODU OR FIBRE X USERS
2026-10-10 20:38:01
195
AIS£ :
The stable network Dey make you forget about data 😂
2026-10-10 20:29:50
124
Berry❤️ :
Story of my life 🤣🤣.. I’ll now have to buy like 100mb🤣🤣
2026-10-10 22:07:04
41
Khristopher :
Na accurate Na why I no Dy allow my airtime for phone less than 100naira
I don sharply do 100mb for 100naira 🤣🤣
2026-10-10 21:49:22
94
IZEL :
I dey carry my own for Walking talking comot.
2026-10-10 22:28:20
5
Rejoice Uba :
U go come Dey beg person to hotspot u make u sub 💔😭😂 The person go come Dey look u like say u no fit sub yourself..Omo 😂😂
2026-10-10 23:02:55
13
berry John :
When I won go outside i go use 500 sub 😂
2026-10-10 22:50:21
13
:
Just do a quick 1.5gb for the road😂
2026-10-10 22:54:52
1
Pretty_Pelumi🌸💫💚 :
This is me 50mb for going out😂
2026-10-10 23:12:43
1
eleshinsultan :
This thing do me yesterday. I had to beg the girl to on hotspot for me. I don’t know that the weekly 3.5gb I normally do incase I go out don expire.😂😂😂😂
2026-10-10 23:22:48
1
BARGO❤️🌴 :
I swr e happen to me this evening 😂😂💔
2026-10-10 20:58:41
14
thattimotion :
this month 😂
2026-10-10 21:55:16
5
Nikki💕♊️ :
I go just do 500 data before I commot for house
2026-10-10 23:06:49
2
Emmanuel :
The way I dey beg hotspot outside eh 🤦♂️me wey get star link 😂
2026-10-10 23:08:38
0
titochigoziriwill :
e dey do me oo[Tears of joy]. but I don learn my lession. I dey buy small bundle
2026-10-10 20:32:04
8
Samie The Global Man 🌎 :
Omooo😂
2026-10-10 22:25:24
2
Boi-Pm :
Dem nearly beat me for Ijesha cos hotspot
2026-10-10 22:19:40
2
BIQJAY🔋🤍🕊️ :
Na everyday I de do 100mb😭😂😂
2026-10-10 20:57:27
4
+FEYI✦ :
I go sharply do 1gb for mobile data 😅
2026-10-10 22:13:11
3
Big Do_well :
That's me😂😂😂
I only buy 1gb every Sunday, so I can be online in church
2026-10-10 21:19:33
4
Kendocee :
Na why I turn introvert 😂😂
2026-10-10 22:07:05
3
To see more videos from user @mr_embarrazzment, please go to the Tikwm
homepage.