Devil no talk anything for Bible nobody wan hear him own side of the story.
2026-10-10 22:31:34
12
Celebrity ZINO NCIS ❤️🦅 :
So now for earth humans are more than 40billion and he de watch us all with just 2 eyes but when Adam an even chop the fruit he de ther de shout Adam, Adam where are you ?? So he no see 😂😂💔🖤
2026-10-10 23:11:21
6
De General Lexus Boy :
my hand nor day ooo God matter nor day easy oooo
2026-10-10 22:07:44
7
specialdebbie1🇬🇧🇬🇧 :
This na content ?
2026-10-10 22:33:41
1
B🅰️SIT ⭕️💤 :
Justice for Adam 😂
2026-10-10 23:48:05
0
young defense :
so u dey drag God
2026-10-10 23:36:22
2
BIG STANLEY :
We go ask pastor tomorrow Sunday I Dey quick vex😂😂😂
2026-10-10 22:36:25
3
TONY JR🥰 :
oga I no watch this video oo 🫣 make I pass
2026-10-10 23:31:10
2
Big Stano⛎ :
2026-10-10 22:10:55
1
jamesisaac677 :
Lucky boy the matter tier me 😂😂😂😂😂😁😳
2026-10-10 21:33:44
1
Henry Dominic :
my hand no dey ooh😂😂😂
2026-10-10 21:34:03
1
biggest.baby :
Ahh make Adam Sue God keh ??? God abeg I no Dey ooo 😳🥺😳
2026-10-10 22:20:31
1
Precious Itohan :
i no join oh
2026-10-11 00:06:21
0
arairetech :
nonsense
2026-10-11 00:21:38
0
Italian 🌗 :
I no blv bible
2026-10-10 23:24:34
0
coolest :
make we hear from God
2026-10-10 23:41:53
0
LEGBORSI🖤👀 :
Adam truth no set am free 😂
2026-10-10 23:46:19
0
💙Carlos💙 :
I no Dey oh my savior
2026-10-10 22:35:57
0
Heavy :
Justice for Adam
2026-10-10 23:11:24
0
Obiuwevbi moses :
No mind dem
2026-10-10 23:04:15
0
🧜🏻♀️Mimi investor🌊 :
Hemm making a lot of points
2026-10-10 23:22:05
0
MIAMU 🚮 :
what can I say 🤔
2026-10-11 00:09:54
0
MIMI GOLD :
As i hear lawyer.. na once I run oo ny hand no dey 😂😂
2026-10-10 23:06:28
0
TEEMONEY🐛🐝🦋 :
Justice for Adam! 😞
2026-10-10 23:04:45
0
Bishop Inedu :
omo.....😹
2026-10-10 22:52:01
0
To see more videos from user @cruisetalker11, please go to the Tikwm
homepage.