@jbkingvado001: MAN BUILD HOUSE WITH BET MONEY BABA IJEBU 🙌 😂🤣#yorubatiktok #algorithm #VIRAL #fyp #insightcreatorsearch

I'M JBKINGVADO👑👑 🎷001🎱🎱🎱
I'M JBKINGVADO👑👑 🎷001🎱🎱🎱
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 11 October 2026 04:51:53 GMT
113844
6233
68
1779

Music

Download

Comments

onlyoneosam5
Pamilerin :
Is this a sign for me not to give up
2026-10-11 08:31:00
122
pumpey80
ÓLÁ ÓŁÁYINKA :
Even assassins wey Dey kill for living are also making it in life and some even do live long, this life ehnnn na only God know how e He Dey do am, but that doesn’t justify bad things that God forbid us to do, because we will die and we will account for all we do in life
2026-10-11 20:07:27
3
softfunds2020
Ma Lik❤️💡👨🏿‍🦱 :
Aniii life no get manual 😂 live it love it niii
2026-10-11 08:03:08
70
best.dmr
BEST.DMR :
Who can help me unlock IPhone abeg dem dash my guy but the person that dash ham no tell ham password😰
2026-10-11 20:09:38
0
adekola2343
Adekola23 :
Next post please
2026-10-11 22:34:51
0
omoalagee
Abiola007 :
This man don kpai may almighty Allah bless his soul
2026-10-11 11:12:42
17
braamfontein_w4nails
Wale nails Braamfontein :
No play bet ooo . Woooh your life go spoil like wetin I no know
2026-10-11 16:17:40
0
medorian
Medorian :
Pastor will preach that tètè is bad, but after you win, if you give him 10% as tithe the pastor will collect it. Same as armed robber paying tithe.
2026-10-11 09:42:04
20
tadey6777
TADEY :
God didn’t say tete is bad , na human thinking
2026-10-11 10:51:09
10
uthman3443
UTHMAN :
E wise make una go follow this one advice 🤣
2026-10-11 12:39:17
0
skillfull96
skillfull :
don't be move by this and go and be gambling oh because among 100 people playing gamble it's just 3 people that will make it leave tete alone it kills emotionally mentally financially.
2026-10-11 10:00:16
12
travel_emir
Kesh :
Great advert for BABA IJE U
2026-10-11 11:45:44
0
larrypal1
larrypal :
Omo u can’t judge this life😂
2026-10-11 07:19:28
15
dear_ace_
Hey Ace🇳🇬 :
Wetin be this search bar?🤣
2026-10-11 13:44:03
1
cash_boy156
Feb 11 :
Baba no lie oo him dey play baba ijebu like mad
2026-10-11 07:48:35
9
solarlightpoleworks
SolarLightPoleWorks :
E get one of my street elder brother wey use baba ijebu money do wedding and still use the same baba ijebu money japa to uk 🇬🇧 some people can’t just be unlucky so don’t try to be like them o make your life no go spoil beyond repair
2026-10-11 14:34:34
5
akescoauto
AkescoAuto :
Life wey no get manual 😂.. Anything can sup at any time
2026-10-11 11:16:35
2
ifasheesinoban
Akinrinoye IfasheesiN Obani 🌴 :
Ejo Aye koseeda O✍️Irosun Iwori Irosun Awoye Irosun Asefin ✊️IFA❣️❣️🥰🥰🥰🥰❣️❣️
2026-10-11 15:21:52
1
hamzat_de
🅰🅳🅴🅼🅾🅻🅰 Hamzat :
Na Baba ijebu con easy like that iro po
2026-10-11 18:21:14
1
nobody98176
Nobody💔😞 :
WhatsApp yaaa😹
2026-10-11 11:20:24
1
_silent.era_
. :
2026-10-11 07:42:56
0
owafashionnation001
owafashionnation001 :
Next part edakun
2026-10-11 16:02:31
0
itzolaitan6
Mallam عرسي :
W
2026-10-11 10:59:22
0
alh.soliu2
Alh Soliu :
Haa....look at u
2026-10-11 09:10:49
0
murshowp2
Murshow :
Life wey no get manual Waiten work for another person fit no work for u as he Dey roll sha Dey follow am roll 👀😏cos he go later pain u say where ur mate Dey run the race u Dey look Waiten people Dey talk
2026-10-11 12:04:14
0
To see more videos from user @jbkingvado001, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About