Is marriage about carrying another person burden. The essence of marriage is two come together to carry the burden of the children.
2026-10-11 12:21:40
3
Ng baby 😉❤️ :
Na men first Dey Dey market before 😂😂
2026-10-11 12:45:30
2
Mili 💕 :
Una no understand she no really mean say men are lazy but majority off this men don’t have jobs especially those one that use to work company and some with hand work can’t even find jobs some of this organization if them don see say you don reach 50 to 55 them go sack you Dey find younger people to use no be their fault
2026-10-11 12:59:37
0
Fit_and_TechSavy :
What’s their definition of beta man Abeg
2026-10-11 11:23:46
2
Pablo :
Na her husband she Dey talk about 😂
2026-10-11 10:07:07
67
Bad mouth :
So I don turn woman Abi
2026-10-11 12:28:31
1
realgtech :
So make I come market come join you before u go know say I Dey hustle
2026-10-11 10:12:51
26
agu cubana :
who dey your back 😤
2026-10-11 12:27:01
5
Beyond 90 Minutes :
see market you said, do you expect men to dominate in foodstuff business??
why not check other businesses or market that men dominate more and see how they are putting effort and Risk.
2026-10-11 11:08:37
18
Mr KING,S🥇🏅📿🪬⛓️💥 :
The ones were Dey back na woman too
2026-10-11 09:47:20
10
SSA :
Na lie men de road they take risk ohh men de road de drive truck transporting d goods u sel
2026-10-11 11:06:52
6
Olynwa :
Na why una go vote peter Obi for president 2027
2026-10-11 11:17:38
3
Oga Alex 🇳🇬 🇬🇧 :
make this lady send me her account.. i won bless her
2026-10-11 13:08:28
0
SHER LOCK👿 :
2026-10-11 11:59:55
0
Jmediatv :
Happy Sunday fam ❤️
2026-10-11 08:09:18
2
Jmediatv :
Where are you watching from ?
2026-10-11 08:09:41
2
Jmediatv :
Good morning beautiful people ❤️
2026-10-11 08:09:08
1
Noni the guy :
nnem I'm a man and i will never stop hustling.
2026-10-11 12:17:00
0
K SOLAR GLOBAL CONCEPT :
Come Alaba international
2026-10-11 12:19:29
0
PETER O. ENOCH. :
2026-10-11 12:47:54
0
𝑵 𝑬 𝒀 𝑴 𝑨 𝑹 :
Na her husband she Dey tell una about 😂
2026-10-11 12:38:04
0
blazepascal34 :
SO MAKE I DEY SEE FISH FOR MARKEY. ?
MEN GET DIFFERENT HUSTLE
2026-10-11 12:15:16
0
PETER O. ENOCH. :
i like this era of relationship and marriage [Tears of joy]
2026-10-11 12:48:19
0
Jmediatv :
Kindly like comment and repost 🙏🙏🙏
2026-10-11 08:09:29
0
To see more videos from user @five.star.general78, please go to the Tikwm
homepage.