why eyes of the gods con dey enter eyes of man like this
2026-10-11 14:43:55
7
NIGERIAN VIBES 🇳🇬 :
I NEED A SPIRITUAL WIFE 😂😂😂😂
2026-10-11 10:37:39
27
LARLAR🫰💲 :
I wan be part of Una abeg
2026-10-11 10:11:29
16
mero da rapper :
Thank God i be water pikin make i go see sister oh
2026-10-11 15:18:54
2
SpiritOfesctaCy :
No be only water pikin I go be water pikin I no go Dey drive Range Rover make I use Dey far from my enemies like make the range wey them go use catch too far to reach mtcheeeeew
2026-10-11 14:17:28
0
sasarosa :
why eyes of the gods con dey enter my eye but am shy sha
2026-10-11 11:35:52
13
🥶🇨🇦 ÖBËLË 🇨🇦🥶 :
but na God create the water wey u dey server
2026-10-11 13:36:04
6
👹 :
Eye of the gods. Dey enter my eye
2026-10-11 15:03:54
1
:
360 for the gods
2026-10-11 16:13:23
4
Eyormoney :
Make I no talk anything before this girl go swear for me
2026-10-11 10:13:13
24
@Amunwaogaraya😜 :
baddy way be eyes of the gods nah watin abegi?
2026-10-11 10:30:57
5
The Foulegbe :
The gods of you are enjoying
2026-10-11 09:22:48
10
HENRY AFAM :
can i meet you
2026-10-11 16:56:47
0
Bella pretty :
Guys I am single
2026-10-11 16:28:36
4
Skimzy King 👑 DC :
omoh 😕 make I talk oo
2026-10-11 15:26:02
1
NEME :
please I don't mind to be your worker I go they hold the pot for you
2026-10-11 14:10:21
0
Buggatti talk :
Jesus Christ is the key🥰
2026-10-11 14:45:57
2
To see more videos from user @makemesmile6916, please go to the Tikwm
homepage.