@slim_aphr0dite: Boy wey fit replace you in seconds 😂 Aunty why😂😭#fyp #viral #nigeriantiktok🇳🇬#relatable #peller

Jömmy💗
Jömmy💗
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 11 October 2026 14:07:03 GMT
46838
7886
243
418

Music

Download

Comments

mickey00000010
. :
U Dey snub me when chop coin
2026-10-13 11:40:42
9
wealth_signaturee
WEALTH SIGNATURE :
You Dey snub who people Dey vex for say he Dey snub them 😂😂
2026-10-12 19:11:12
365
.thug64
PETER 💙🐐 :
Yu dey snub me wey dey pray make you no reply my message 😂🙂‍↔️
2026-10-13 07:31:48
13
ayomideotf47
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
How I wish all men can be like me, I no just care
2026-10-13 08:46:10
111
zobbyckz
zobbyck :
you dey snud me wey no even dey expect response
2026-10-13 03:03:58
604
ukfather1
UK 🧌♈️ :
as a ghoster, when I get ghosted | just gotta respect it😂
2026-10-13 07:54:48
83
klvn498
klvn :
Everybody for comment section don suddenly know their worth😂. Even one simp for this place wey I sabi 😂😂
2026-10-13 05:47:48
84
n.l.e17
𝕌𝕤𝕖𝕣 :
Cousin keh [Tears of joy]
2026-10-13 07:00:06
37
yung_soul1
Annex🌴🍁 :
One small ick from the babe i no go text am again
2026-10-13 06:59:20
7
abeela555
AB£€LA🔋 :
As I fine Naso i know my worth any small snubbing I don rest my case on u 🤷‍♂️
2026-10-13 04:20:21
66
dndinfinity
ÐÑÐ🚫🫩⚠️❤️‍🩹 :
you dey snub who phone no dey ring again, cause him deactivate everything 🤣😂
2026-10-13 04:14:28
17
timelesskid9
Timeless kid :
She texted, hello handsome. I replied with my acc, let the compliments come with substance. No room for empty words; this level of hands
2026-10-13 08:04:17
21
realvoltage25
voltage⚡️⚡️🦅 :
I don Archive you asap
2026-10-13 07:31:43
11
ossy730
2kay :
if I ask you to send me pics and you waste time that's the end of the convo
2026-10-12 06:51:45
27
victorwilliams417
casperpaddey99 ❤️📿✅🐍 :
me wey dey vex say i collect your number
2026-10-13 04:34:19
7
cruz_crxx
￴￴ ￴￴￴ ￴￴￴￴ ￴ ￴￴￴ ￴￴ ￴￴￴ ￴￴￴￴ :
You no go delete your mssg keh😂😂
2026-10-13 06:11:43
7
lost_910
Lost :
Omo ehh them no just understand say once man stop to dy rate u it’s over…dnd isn’t just a phone settings most of us live life like that
2026-10-13 00:03:29
18
n.l.e17
𝕌𝕤𝕖𝕣 :
La peace ✌️
2026-10-13 07:08:59
12
.bigrichie233
Richie 🏆🦅 :
Upon say I broke I know my worth like maddttt😂
2026-10-11 18:46:06
5
emperor_zels
Ēmpëřøř Żēłş👑🖤 :
You won ghost ghost of uchiha 😏
2026-10-13 03:01:19
5
deekay1237
Deekay :
I been want reply her status, as I remember say na conversation i want start so, omo na once i slide pass😂
2026-10-13 11:23:43
2
himranzi1
him :
Omo I tire oo, me wey dey loved everywhere??😂😂
2026-10-13 05:22:38
0
zeus1.12
Zuko🥷 :
You Dey snub data analyst keh 😂😂 iykyk 😂😂 1 up people 😂
2026-10-13 11:32:19
1
vicooffline
Vico ♟️ :
Such a wetin concern me person 😂
2026-10-13 12:28:30
1
thapelo_goat007
Thapelo Mabitsela :
snub me for 30 mins make I snub u for 2 hrs
2026-10-13 11:33:01
3
To see more videos from user @slim_aphr0dite, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About