@alabi__15:

ALABI🪖🗿
ALABI🪖🗿
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 11 October 2026 16:35:56 GMT
137168
29795
449
8971

Music

Download

Comments

smart.gurl5
𝓛𝓲𝓿𝓲𝓷𝓰𝓪𝓼𝓞𝓷𝔂𝓲𝓷💐 :
Nah normal thing for here 🙂‍↕️😌
2026-10-11 22:04:19
0
blacdessy
BLACDESSY :
I don mature pass all those things
2026-10-11 21:06:59
5
chikamso550
Kam Kam🍒 :
Abeg make one fyn boy put me for talking stage 😂😭
2026-10-11 21:51:08
7
hore_oluwah
REY✧ :
This my new babe Dey always busy, nah very ambitious man🥴
2026-10-11 18:54:33
271
oluoma782
Oluoma😻 :
love no just de favor me and smart bm 😭😂
2026-10-11 16:53:55
360
htttp_saraa
𝒮 𝒶 𝓇 𝒶 🌸 :
Old taker will take again🤣🙏🏾
2026-10-11 20:39:22
32
thatgurldebbie_love41
༆꧂༆𝐃𝐄𝐁𝐁𝐈E🤭🎀🔫꧁༆ :
I no con get who dey call me again 😩😔
2026-10-11 18:56:39
7
omonomose26
Grace🎀😌 :
E no pain me sha 😭 Na so so midnight prayer i dey do now 😭
2026-10-11 19:03:43
35
scentbytoyosi
ScentbyToyosi 🎀 :
midnight call pain you ,normal I love you sef I no see e dey pain me oo😂 Abi I worwor nii?😂😂
2026-10-11 19:36:43
6
jumoke518
jummybby :
Una dey call for midnight again I don suffer 😩😩😩😂😂😂
2026-10-11 16:40:13
45
pinkyhaven0
يُسْرَى :
2 years and counting E no pain me sha
2026-10-11 18:31:37
20
bolanle2626
Bolanle🌹❤️ :
My time don pass🥲
2026-10-11 17:24:22
7
abigailo64
ᥫ᭡ :
Na today this break up pain me
2026-10-11 20:57:28
3
darkgurl02
__@Dark gurl✨💖 :
Na who go do midnight call with me now, make we bring back the old memories 😭😂😂😂❤️
2026-10-11 16:41:05
6
moh_tunrahyo
Moh_tunrahyo 🥰❤️🦅 :
Extra cool days 😂😂😂
2026-10-11 18:51:19
2
iyanda4200
★ᵢYₐₙDₐ🗿 :
nbl aswrtg Glo self put me for VIP customer Omo lol 😂 I too dey buy card 2 days on call sleeping waking bathing and all that like E go far gan oooo Alabi u dey give me flash back 😂😭
2026-10-11 16:42:47
5
queenibee1
Racheal ♾️🤭💕 :
Online friend needed pls 😫💕
2026-10-11 21:48:24
0
user3298248311074
Cynthia love :
i miss my baby 😂😂😂
2026-10-11 16:42:03
2
_shznahtyou
Shznahtyou ˚˖𓍢ִ໋🦋✧˚.🩷🎀༘9️⃣ :
I do last month but my witch character end the talking stage
2026-10-11 19:34:00
2
yoyinola31
Ms~Layo🫧🌸 :
I no get person to call me [Tears of joy]
2026-10-11 20:23:38
2
ms.tolanie
Tolani🍒 :
Who I wan call?😭😂💔
2026-10-11 20:20:32
1
sexyella363
Sexy Ella❤️💕🎀 :
I nor Dey enter any body eye again 😂😂😂
2026-10-11 19:13:18
1
horeb_xc
🦒 T A L L S L I M 🫦 :
We gather Dey 😂 even vn I no get
2026-10-11 21:32:50
1
sweetchowkitchen_pastrys
sweet_chow :
normal day call,text oo nothing dey 😂😂😂😂
2026-10-11 19:28:14
1
callme_marvie
Marviee🌟✨ :
Even daytime call I no dey see again 😭😂💔
2026-10-11 20:19:51
1
To see more videos from user @alabi__15, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About