@mrclips.afr: 😭🔥 Matta Barribasha introduces himself to the crowd, omo the whole place don turn up for Matta! 😂❤️ My guy don capture everybody’s attention! 👑🙌 #matta #barribasha #creatorsearchinsights #fyp #foryourpage
MrClips📹🇳🇬
Region: NG
Sunday 11 October 2026 16:48:53 GMT
Music
Download
Comments
WAZIRI :
Them go wan archive phone tire for that side
2026-10-11 16:56:11
586
Michy Milano :
Wetin dem Dey really do ? No music artist ?
2026-10-11 17:02:24
155
Stallion👑 :
Pastor Dey pray for everybody Matta Dey curse everybody
2026-10-11 20:42:45
24
DANGBANA 🌴👿🪖 :
Observing and obtaining 😂go dey on lowkey for this surroundings 😂
2026-10-11 17:50:32
188
IBRAHIM 💜 :
I no fit wait make Matta reach house so he go fit cast all of una 😂
2026-10-11 18:39:52
146
VIBE WITH KINGSLEY :
Make I rush enter Computer Village tomorrow morning
2026-10-11 19:05:49
40
O_pamilerin😂 :
Epe fun everybody reading comments 😂
2026-10-11 18:29:17
51
mayorkun41 :
Epe!!!
2026-10-11 17:37:59
17
møłų :
Whalai I don tire for matter matter 😂😂
2026-10-11 18:42:30
20
LØÑÊR♂️ :
make Matta go for president nah
2026-10-11 20:53:35
0
(✨مُحَمَّد) :
sha hold ur phone well [Tears of joy]
2026-10-11 18:13:14
8
McOkanz :
Why Gogo Epeee no dey make he curse everybody first
2026-10-11 19:22:04
7
✌︎︎ :
Am i the only one seeing pastor spirit in Matta😂😂😂😂
2026-10-12 00:06:26
1
THËØÑĘ :
Pesin give me phone for this location. Who sabi how I fit unlock am?
2026-10-11 19:57:39
6
Wale Samuel :
Next president 😂🤣
2026-10-11 18:44:30
8
Leo Ricco :
Joy giver
2026-10-11 19:55:37
0
olumoney 94 :
More bless bami
2026-10-11 19:36:52
3
🤍 BOi FOCUS ⚡️🌎 :
This people get wetin dem de plan as society party
2026-10-11 21:29:56
1
ALÍF :
001 kwara
2026-10-11 22:21:18
0
Sharon Maggie :
omo see joy 😅
2026-10-11 19:33:02
3
Temidire :
Make una Dey tell una self to vote for Peter Obi 2027 ooo, Tinubu don spoil our future already, make PO come reset am
2026-10-11 21:47:21
4
alaabi_jejelaye :
Matta gist go long pass Bible chapter seh 😂
2026-10-11 21:45:32
2
Akanbi Baribasha 🥾 :
I trust you Baribasha 🥾 mi ❤️
2026-10-11 20:59:12
2
Onunu1 :
omo APC go too spend money this year ooo
2026-10-11 20:33:31
4
Colins :
Matta real mad man 😂… Oya epeee
2026-10-11 21:13:32
2
To see more videos from user @mrclips.afr, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.