@m_mediabackup: @₱ɆⱠⱠɆⱤ @𝗔𝐥𝐞𝐱𝗕𝐚𝐛𝘆🪖💙 @Ab_blaq

Mayor media ✨❤️🥷⚡️
Mayor media ✨❤️🥷⚡️
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 11 October 2026 17:36:19 GMT
120503
20834
262
2404

Music

Download

Comments

big_____vee
🎀VICKY XOXO🧚💕🎀 :
Abeg make nobody hate ab blaq pass Alex😂😭😭
2026-10-11 18:05:24
1791
manji2102
EMJÆ 🫥 :
I de find alex WhatsApp channel ahbeg 😅
2026-10-11 18:11:10
565
nifemiclassic2
NIFEMI🔋✨ :
Na once baba stand up oo😅😅
2026-10-11 17:57:28
466
otuocha1
WahalaclipsNG :
if nah me , i go just come down dey go house😌💔
2026-10-11 19:36:23
108
ferarri1259
FERANMI💕🩵 :
but joke aside wetin peller don for that setting no sharp ooo
2026-10-11 19:27:34
29
queenie_gift3
. :
I no say Alex go see am sha 😂😂😂
2026-10-11 17:43:12
327
oghene_tega03
𝐓𝐄𝐆𝐀🎀🥹💕 :
And dem talk am oo😂😂
2026-10-11 20:11:35
37
paul_oo3
Paulo— :
Na why I go forever respect ojo be that, you no go see Am for this kind situation
2026-10-11 18:21:43
22
emmanuekesh_123
Emmanuel Kesh😎 :
Make una fear my come back ooo
2026-10-11 18:26:13
64
say_hey_to_uk
🙂‍↔️Uk🌴❤️‍🩹 :
Since way I tun Got pad I never rest
2026-10-11 18:49:59
78
mdgadget7
MD GADGETS HUB‼️‼️ :
Who na too talk for this app oo😂
2026-10-11 17:45:02
45
celebrity.obi
ÇEŁEBŘIŤY OBÌ 👹😎🤲 :
Stand up come go to the board 😂
2026-10-11 20:09:20
29
fathiu45
FATIHULLAHI🫂♥️😜 :
Alex Abeg do me small small 😂😂😂
2026-10-11 18:36:55
0
anyichux01
Āñyî_çh_ūX🧃🔞 :
Omo if I be Ab I go got log in work for my congrats😳😞
2026-10-11 22:55:47
1
a_ibek0
a_ibek0 :
I Dey suspect Ab, na him move peller iPhone 16, Ab sneakers!!
2026-10-11 22:14:17
1
ramonjago54
. :
Baba too like play 😁😂
2026-10-11 21:21:57
1
gotpaid215
🙂‍↕️PIĶIN🦅 :
Ab blaq na the got paid wey I Dey fine 😭😂
2026-10-11 19:12:43
7
project_x250
Drizzy🫎 :
Am going through a lot bro i need this money 😹💔
2026-10-11 22:01:38
4
brigh.tony4
BRIGH.TONY4 :
omo joke apart e no make sense
2026-10-11 18:43:15
9
sayheytokesh
☯︎𝕂𝕖𝕤𝕙☯︎ :
U hear say Ab don thief iOS 16😭😂
2026-10-11 18:47:35
8
oscar_la_fresh
🚀 𝕆$𝕔𝕒𝕣 𝕃𝕒 𝔽𝕣𝕖$𝕙 🚀 :
Guyyyy
2026-10-11 18:07:32
9
bigbullu081
AYOMIDE🦅 :
2026-10-11 17:47:49
11
the_villain217
Poison ivy🌻 :
If na me I go vex go house😭😭😭
2026-10-11 18:16:08
5
.carnisfx
Carnis Fx :
2026-10-11 22:44:57
1
_dkhalifa1_
𝑲𝒉𝒂𝒍𝒊𝒇𝒂🥤🎭 :
I talk am say Alex go see am😂
2026-10-11 19:51:56
1
To see more videos from user @m_mediabackup, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About