am I the only one who saw the way she chased the girl away 🤐
2026-10-12 03:33:16
68
MAKAMBA :
She pushed her with love🥰🥰I don’t know what you people saw😒
2026-10-12 10:00:07
1629
Presh🥰❤️ :
Ma sister for push me trowey from that vid 😩😩😩😩
2026-10-12 13:51:46
321
Mz.tweety 🎥 :
Song name ?
2026-11-03 23:47:53
1
favvychidinma💕 :
she literally touched her how is that push 🤷
2026-10-12 16:46:00
215
Euodia🤍🔥♐️ :
Can you see how gentle she was with the girl Watin they do Una self
2026-10-12 10:04:15
442
Oro😍 :
She pushed her in a calm way nau. Na so my sister dey push me comot from her videos too😂
2026-10-12 06:29:12
573
SURPRISE VENDOR IN LEKKI/AJAH :
Very elegant way to say leave my video 😁
2026-10-12 08:55:55
125
Sanny💕💐🧚🏾 :
Please what’s your location, e don tey wey person touch me like that😭😭🥹
2026-10-13 11:37:57
73
paulineyeo550 :
c'est comme ça il ma fait sortir de sa vie🥺🥺
2026-10-12 15:06:55
81
sapper_adams_26 :
People should talk about how beautiful the outfit is, she stopped the girl from photobombing in a calm way, madam post the back abeg 🤦♀️🤦♀️🤦♀️I should be arrested for for plagiarism of styles😂😂😂 I have copied all your styles
2026-10-12 07:29:18
73
littlemisslonely :
If na me I go push am 😂😂😂😂una Dey mad!
2026-10-13 10:14:02
42
EME🇳🇬><💞 :
The way I for take push that girl ehh, I wish I’m calm just like u😩😂
2026-10-12 10:41:48
77
CHIOMA ✨🖤🤎 :
So Una no fit tell person make e comort make you do video again? She did not even push her aggressively buh soft and una still de complain
2026-10-13 06:17:18
44
Adaego❤️🩹❤️🩹 :
Una dey say she push the girl away 🥹
Na still this video or another video
bcuz she was so gentle and demure to her
2026-10-12 11:15:20
5
Big Bella💕😇🥂 :
Demure pushing stress 😁
2026-10-12 08:55:03
6
Eliana &MoM 🎀🌸💞 :
Hypocrite full this app kilode …if you people see the way I use to shout for my sister to leave my side whenever am doing video..if you see that one I don’t know what you people will say oo
2026-10-12 20:17:12
12
Makeup Artist in Ado-Ekiti :
Soft movement and nice outfit 🥰🥰I love it 🥰
2026-10-12 09:27:38
6
Shukroh Diaries :
Una go dey form good people for comment, I dey shout,kick,push anybody wey enter my video😂😂 Naso my sisters dey do me too. Y’all judge for things you definitely do.
2026-10-12 13:54:04
8
chi MU Dimma 🥰 paul :
why you Push that innocent girl comot from your video funny part is she dud it in a demure way😂😂😂
2026-10-12 06:16:48
44
ღ𝒫𝒽𝒾𝓁𝓁𝓈๋🦄 :
Aww am emotional. I like how you made her shift from the video. That’s a loving aunt aura ❤️😫
2026-10-13 09:31:38
7
Juliet omolayo :
What's wrong with what she did abeg?
Na kick I dey kick my sisters commot 😅😂
2026-10-12 22:53:21
20
𝓂𝑜𝓌𝑜.🥒 :
Wetin the girl sef Dey find inside the video?😂 Meanwhile you were so soft🥰
2026-10-12 16:05:47
5
:
Y’all sound so nice under this cs 😂😂
2026-10-13 10:01:45
11
Samson Osang :
Omo na the most softest and demure push I've ever seen🤣
2026-10-12 14:24:17
9
To see more videos from user @rich_l0, please go to the Tikwm
homepage.