@tmax_tv1: Abeg why dem park @SMART BM❤️🚀 like this tikToker and streamer Peller touches lives as he gives back to the community at his homecoming charity event in Ikorodu

TMAX TV ENTERTAINMENT
TMAX TV ENTERTAINMENT
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 11 October 2026 17:55:28 GMT
694789
60147
905
3329

Music

Download

Comments

bigd640652l
Big Dave👿 :
i first think say them arrest smart
2026-10-11 19:54:20
4291
dimplebaby295
Dimplebaby🥰🥰 :
see as the woman pack am 😂😂😂
2026-10-11 19:01:53
7128
akanni01111
ŠÂMĄÐ🪐🪙 :
Omo this woman go fit handle case o 😂
2026-10-11 20:51:08
157
oluwalanumi34
Mary💞lanz :
no one can steal my sticker
2026-10-11 20:17:00
442
blessing.akpan29
Blessing Akpan :
Na smart BM make Asake sing Celebrity life e no easy 😂😂😂😂
2026-10-11 20:19:22
1578
inshaallahbewithme
ÕLÚWÃ S-H-Ê-Ú-N 🎆🏀 :
Omo na so Ibrahim take collect ade run o
2026-10-11 19:54:33
224
prettyloner804
Pretty loner💕🦋 :
Person dry una no want still give am peace of mind una want kill the boy😂💔
2026-10-11 23:15:34
1
izugodofcpm
IzuGod of CPM 😎💫 :
nah our smart you hold like that ooh
2026-10-11 19:20:53
1260
bella.blessing07
Baby Bella🥺❤️ :
Omo I first think say them arrest smart ni oo😂😂
2026-10-11 20:47:32
198
toyosi4
Fathiaaa🧕💕 :
Una wan go dispose am😂abi why una pack am like that
2026-10-11 20:31:31
571
bubu.hairs.more
BUBU hairs & M🌹💐🥀🌹🔐 :
this woman too do ehhh 😂💔😩
2026-10-11 23:38:56
7
essie7__
Essie :
omo this comment section sweet die🤣🤣🤣🤣🤣
2026-10-11 20:25:48
109
pretty71842
👑Crown💞🥹🫧 :
Aunty why u pack am like that na
2026-10-11 22:27:27
0
bhadboi_sammy_4pf
𝓑𝓱𝓪𝓫𝓸𝓲 𝓼𝓪𝓶𝓶𝔂 01 :
Ade no even look his side 😹💔
2026-10-11 19:24:12
96
lizzy.babe390
Lizzy babe :
na because those police no see better money collect from smart
2026-10-11 22:51:33
0
harike765
K🌸 :
Una get badmouth for this CS oo
2026-10-11 22:07:18
0
emmafundz7g
Fundz-7G🖤👑 :
E come be like say na tight settings baba dey 😅
2026-10-11 23:27:35
0
overboy67
𝑶𝒏𝒆𝑳𝒐𝒗𝒆𝑬𝒎𝒑𝒊𝒓𝒆 👑 :
I first think say smart don go thief ooo 😂
2026-10-11 20:52:18
6
justguid
￴￴￴￴￴ ￴￴ ￴ ￴￴￴￴￴ ￴ ￴￴￴￴￴ :
I first think say dem arrest him oo
2026-10-11 20:17:25
81
omo_labbie
Favourite Home Gurl💚🖤 :
I jst dey laff for midnight 😂😂
2026-10-11 23:46:52
15
she.baby80
SHE BABY 🎤🎶 backup :
this comment section sweet past my relationship
2026-10-11 19:40:46
42
virtuousvikky
virtuousvikky :
Wait o I go pay bodyguard to guard me bodyguard go come Dey drag me like thief cos I get small body 😂
2026-10-11 20:54:15
36
cindywright370
cindywright370 :
I first think say them arrest am 😂
2026-10-11 21:56:36
5
akande35f
AKANDE🌴 :
Who else have seen this 😂😂😂
2026-10-11 20:14:27
208
pearlp12
pearlP🐚🪽🐠♓️ :
Omo why una pack autos like that 😅😅😅
2026-10-11 21:17:28
19
To see more videos from user @tmax_tv1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About