na woman wey no wan dey attractive oo😏
if my man no carry me comot I dey carry myself comot😁
2026-10-11 22:55:30
1428
@stitchesprettykess22🧵🪡✂️ :
naso chief Lawrence talk
2026-10-12 06:53:08
875
Simbi🔵 :
The ones wey Dey talk like this sef Dey worst pass,I no Dey trust any of them abeg 😒😏
2026-10-12 05:38:07
330
Mercy love 🌟💋 :
because you take ur wife out today so person no go hear word 😏 oga shift 😂🤪
2026-10-12 10:03:33
140
happyluv73 :
Oga no vex ooo so, you want tell me say since you marry your wife you never cheat on her?
2026-10-12 09:48:34
74
rosemarymacdonald1 :
God will bless for saying this
2026-10-11 20:55:02
369
John Amarachi :
U will never die young
2026-10-31 18:22:36
1
@Miss Rare :
Men once you look away for 1 second.
2026-10-12 13:40:13
103
Muna🌺🌙 :
U no go see any man for this comment section o😂😂😂
2026-10-11 21:24:56
136
tripple7 :
painful truth to the ear of a wicked soul
2026-10-11 20:49:49
102
prudencedavis508i :
My 8months old daughter no allow me and my wife achieve our dreams 🥺😔
2026-10-11 23:20:57
20
blessing egwu 💜💜💜🫦💟 :
na God go punish them all
2026-10-11 22:18:25
40
chivelle✨🤍 🪳 :
Aww I no go still marry
2026-10-12 16:14:16
31
BEST BRAIDER IN AGO LAGOS :
Where are the men
2026-10-11 22:18:01
25
Ugo florzy :
I No fit wait for man to make me look attractive ..... when I'm still in marriage even when I had Three month old baby U No go believe say I day breast feed, I dey always package my self come out looking fresh and sweet even when I'm going through hell in my marriage
2026-10-12 11:03:49
9
Kulest :
I think this newly marriage
2026-10-11 22:46:34
18
Chiomaa🇳🇬🇨🇳🚘 :
Omo me I selfish o..I will never allow any man off my spark😂
2026-10-12 03:25:44
35
cherish home of groceries gh :
I ga adi ka echi Nnahh ooo
2026-10-11 21:04:37
9
Mummyboys@12 :
True talk
2026-10-11 20:18:59
5
BigChigor🌺 :
Omo who sabi package , sabi package oo, no be man go tell u to dress sharp
2026-10-12 07:29:43
34
M…..🥀🛍️ :
Una just marry wait small
2026-10-12 16:47:14
64
Gracefully unbothered NG :
Fresh marriage doo 😁
2026-10-12 05:24:06
16
shine Signature 🥰😍 :
I will not allow any man do such to me, cuz I can take care of my self so take care of ur children
2026-10-11 22:23:28
13
To see more videos from user @frank_onyebuchi, please go to the Tikwm
homepage.