me and dog???
Neva, the way I go use run ehhh
me my sef no go believe say na mi run lky dat😂😂😂
2026-10-12 19:25:42
2
𐙚𝒢…..🌸💕 :
He wan form power mike💔😭😂
2026-10-11 20:24:13
182
✞Di Vine𓅓 :
bro wan been form Merlin
2026-10-11 20:10:01
1134
MICHAEL🦀🦀🦀 :
Make I run make my aura no salad abi
2026-10-12 19:16:41
5
PECULIAR :
Dogs should be wild animals!!!!!!!!!!!!
2026-10-12 08:28:25
43
somCruz ❣️❤️🔥 :
Me anytime I sight anything dog
2026-10-11 22:51:16
31
Chefglozy Mezue :
Omo me wey my eyes dey like microscope, i fit sight dog from far distance when I see the dog na run oo 😅.
2026-10-12 18:45:36
3
A wize :
dog was like
if I see any leg 🦵 I bite it
2026-10-11 20:55:30
215
slim mama :
na from far self I go give d dog space 🤣
2026-10-12 07:52:03
30
Nikki✨🦋 :
Me wey go don switch lane sinceeeee from far😂😂
2026-10-11 22:53:12
24
Tray_ciee😍💋! :
I go do as if I wan cross go buy something 😂
2026-10-11 22:36:36
27
janny :
Our dog no dey bite 😂
2026-10-11 21:14:27
82
Gift_Leo🦁♌️ :
He be dey form merlin😂😂
2026-10-11 22:52:32
0
. :
The dog doesn’t want to bite him self 😂 people dy take risk self who are you to move close to dog owner 😂😂
2026-10-12 17:47:16
1
Guccisavage :
Me I go switch lane with aura like say I nor day fear but deep down fear wan finish me
2026-10-11 20:58:52
35
Nas :
the dog owner should be responsible.. if your dog is not well trained, you should keep the leash shorter for better control
2026-10-12 02:50:36
23
M.H.3.L.L.O :
If na USA dem fit sue am
2026-10-12 06:43:56
7
k.kerry :
Never run when you see a dog, because running triggers their chase instinct and can turn a playful or curious encounter into an attack. Just stay calm, walk, and stand your ground since they can sense your fear.
2026-10-12 01:57:45
7
Gucci king :
Her crush dey across road
2026-10-11 20:15:45
7
O C H A I V I C T O R💨 :
Even as I don old like this, I no fit take this kind risk weh this boy take
2026-10-11 21:26:20
9
𝕟𝕠𝕖𝕝✰ :
na so i de walk my dog one guy de feel like Merlin he come stand de look me na once i release leash the dog chase the guy eh😹💔
2026-10-11 22:22:06
5
To see more videos from user @mrbenergy, please go to the Tikwm
homepage.