@dereal_friday: Because we single 20 bay for you when you open c@rdc0smic:DREAL6 nah only new one Dey bring ham#creatorsearchinsights #fyp #viral #drealfriday

DEREAL_FRIDAY🤪
DEREAL_FRIDAY🤪
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 11 October 2026 20:29:56 GMT
121867
23861
150
16842

Music

Download

Comments

soyoudontknovivian
BUBU.....! 🙂‍↔️🧚‍♀️🦋 :
abi na bcs I no get wig and iPhone 😭
2026-10-12 08:06:13
4
deji799
P money :
Me way be boi self nah girl way I go use do this trend I day find 🤧💔
2026-10-12 07:37:36
0
call_her_celine
Celine🌚 :
no panic we plenty wey no get patner😂😅
2026-10-12 06:11:45
66
black.bonnet.girl
Daniel Expensive 💙🦋 :
omo them cheat crase comot from my head
2026-10-11 20:43:49
81
mide_235
just_mide😝🫧 :
shey for boy wey no dey post him sef for tiktok wan post me😂💔
2026-10-12 09:13:42
1
thatgirlbriezy
𝐿𝑖𝓁 𝒜𝒸𝑒.𝐵𝓇𝒾𝑒𝓁𝓁𝑒💎 :
😂😂😂I di just report anyman way do this trend ei account 😒
2026-10-12 07:38:31
1
suzzykuzzy20
suzzy baby :
Shame on you I did it with my babe 😂😂
2026-10-12 08:36:06
2
nitasimdy5
🌸simdy🌸 :
Did mine too😢🤧🤧 low engagement dey kill me 😪😭😭
2026-10-12 05:19:27
12
urgirlgift
ꨄ༆Sharon ꨄ🥷🧃💗 :
single life sweet
2026-10-12 08:37:23
2
emmydgaf11
EmmANuel±🥷🔋💰 :
who I get wey wan use me do am [Teary eyed][Teary eyed][Teary eyed]
2026-10-11 22:22:43
2
beautywilfred
beautywilfred :
The funniest part be say them Dey still cheat🙄🤣🤣🤣
2026-10-11 21:13:18
25
lovethxo
LovethXO :
expecially those my roommates them nor fit use them 🤧😂
2026-10-12 00:00:04
5
oluebubeozoani503
Mirex Zella 💫✨ :
mummyyyyy 😭😂
2026-10-12 05:23:21
3
agyebi.lodizashid
Olivia 🌹🌹🌹 :
I'm not single but they no go use me ooo😁😁😂😂😂😂
2026-10-11 22:07:09
2
just__a10
Gracie 🌸 :
I don use my brother no be me una go pressure
2026-10-12 08:09:25
0
kathy_joh
♡Elakeche♡ :
which boy I go borrow do this trend sef 😹
2026-10-12 00:18:17
2
sexyvicki1
😛 SHE'S VICTORY 🥹💕 :
Omo Na only me oooo all my friends get babe oo😥😔
2026-10-11 20:53:17
1
pcutelove001
𝒢𝒾𝓇𝓁𝓁𝒾𝓀𝑒𝒫𝒸𝓊𝓉𝑒🥹❤️ :
No rage bait me 😩😂😂
2026-10-11 21:53:49
1
dreamiemuna12
🫧❤️Memuna❤️🫧 :
if he does it he'll loose all his other girlfriends
2026-10-11 21:13:47
1
dfw_.jadee
Adura_Jąðe :
My husband would … he’ll say I’m not his girlfriend 😭
2026-10-12 09:57:28
0
elloskey2468
ellosky1love :
Omo any TikTok trend nobody fit use me
2026-10-12 09:49:42
0
pwewtydera
DERA💕 :
Na because I nor get iPhone and wig na😂😂😂 single life come dey belike I dey mad
2026-10-12 09:15:19
1
justdera003
Dera🎀🥹 :
I go lie for u 😂
2026-10-12 09:49:42
0
ravers_duv
Calabar _Finest 🥹😩 :
he can't lol make his main girlfriend no see am lol 🤣🤣🤣🤣🤣 because I just found out am not the main gf lol 🤣
2026-10-12 06:50:09
0
To see more videos from user @dereal_friday, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About