Omoh shey nah Ade and Ibrahim I go use this week watch again 😭Monday morning
2026-10-12 06:27:06
876
Nąñyã🧚♀️💕 :
My people e too early oo 😂allow me do chores
2026-10-12 07:03:39
354
:
This boy don ab Blaq into ade’s heart 😭🤣
2026-10-12 02:12:51
787
Ju Ne 🦍❤️ :
Allegedly nko…. Eventually nih 😂
2026-10-12 08:19:43
281
Y’all meet Victoria🫠🏡 :
She mistakenly said babe o😂abi nah me no hear n well?
2026-10-12 07:40:33
155
➰J_isfyn_af➰ :
I just know say Ab go move something 😂😂😂
2026-10-12 01:56:57
234
♚🐣 σ𝕂𝕆𝓝Ⓔ 😝🐧 :
why you dey smile u get babe 😏
2026-10-12 20:44:13
1
Big ab the finalist 🎬🎓📚✔️ :
Una go soon kpai smart 😂
2026-10-12 06:56:37
95
🌚 :
This boy no really love this girl o,na because she Dey relationship and now them Dey get issue na why the boy just want Dey preach o and because of the audience,u feel say this boy never enter relationship before?why e no fit keep am
2026-10-12 08:03:52
27
🎀SLEEK🎀 :
Omo Adey focus on these two more than my future sef😂😭
2026-10-12 12:37:15
23
Lola💙 :
we go again this week 😂✨
2026-10-12 07:09:54
86
cindywright370 :
He’s shy 😂😂😂
2026-10-12 19:06:25
18
*SÃÏÑT PÅBLØ* :
Make them comot for my fyp na 😂
2026-10-12 21:41:53
0
Cindy😍😘❤️💕 :
Correct in-law
2026-10-11 23:40:32
91
AMAYA🤭🙎 :
Una sha dey give smart bp
2026-10-12 11:47:42
0
omari.xo :
Una just dey make person think Kilode 😭😂
2026-10-12 08:16:55
29
temmy bae😍😍😍 :
See as I Dey smile 😁😁😁
2026-10-12 05:15:02
36
Arike_Ade🥹❤️ :
I like as ib shift back😂😂😂 no put me for talk ooo😹😹😹
2026-10-12 05:57:05
60
️Clara’s Nail Emporium :
see when dem dey make the plan for here
2026-10-12 11:00:46
30
ÌYÁNÚLÓLÚWÀ ✨👑 :
I hear say u wan go back cause of car?
2026-10-12 07:10:51
18
teenahshairline_1 :
This two😂🌚
2026-10-12 01:57:37
30
Miss💥S🍒 ᥫ᭡ :
Awon ode meji 😂😂😂 see as he Dey blush 🥰
2026-10-12 06:20:01
22
Mira♈️🥹🧚🏼♀️ :
See as I de shine teeth like say tomorrow nor de
2026-10-12 07:24:40
25
To see more videos from user @zees.diary38, please go to the Tikwm
homepage.