guy u know go comot their abi u won find ur teeth ๐๐
2026-10-12 18:14:18
5
Mr Molly :
na the guy wey carry e bae still die e money for aza ๐๐๐
2026-10-12 11:19:10
10
Kollytee :
Why u Dey hold ham na !! Person won pour out hin anger u de hold ham
2026-10-12 15:25:24
7
Beauty๐๐ :
mk them beg the guy oo
2026-10-12 18:17:28
1
Lord boy :
๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐ Omo this one pass me oh
2026-10-12 15:02:34
2
MรH,D ๐ฟ :
U go forget say nah something deh put for your face๐
2026-10-12 11:21:23
33
@a-a nation :
make una hold am oo
2026-10-12 08:02:19
36
OMOGBOLAHAN โฏ๏ธ :
Abeg give him his belt Ooo๐๐๐
2026-10-12 10:29:30
44
vicent :
Now they are going to fight till the battery ๐ dies!!๐๐
2026-10-12 06:59:42
17
MnasheTchassra :
Bro take it personally ๐๐
2026-10-12 07:19:32
9
Don Black :
Name of the game pls
2026-10-12 15:43:28
5
vรฏฤรถ วฆลรคฤรซ :
omo Nigeria wrestlers not get joy oo ๐๐คฃ
2026-10-12 23:17:52
3
shally musky :
this thing fits make person mad
2026-10-12 11:32:26
8
Seun Ness ๐ โค๏ธ :
belike bro just day come from heartbreak ๐
2026-10-12 14:19:26
5
Ayimo James :
Is like the guy no know say na outside in Dey
2026-10-12 13:20:21
5
๐ฅถ VฤRรFรรD_รBรHร_รรรร๐ค๐ฆ :
why u da hold am na๐๐
para para full body ohhh
2026-10-12 18:43:44
1
kassim :
omo I just the imagine how e go be say u stand front of that man
oboy
2026-10-12 19:52:09
2
Rm Rema :
frรจrot attention tu risque ร avoir un coup๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
2026-10-12 15:10:43
2
Gracie๐บ๐ฅฐ :
Leave am make he beat craze comot from the other man body๐ฉ๐๐,as you are dragging him so,if he looses,I no go happy with you o๐
2026-10-13 01:51:49
2
califa :
this Guy take am as if Na him dey the game himself ๐คฃ๐๐๐, I can't stop laughing ๐คฃ
2026-10-12 19:05:19
1
BAMIDEX 11 :
omo u get luck this guy for blow u
2026-10-12 14:06:05
1
deborah ๐ค๐ค :
My belle oo ๐๐๐๐๐คฃ
2026-10-12 13:58:21
1
H.I.M :
am interested in this
2026-10-12 13:23:14
1
To see more videos from user @bobbyfroshtv, please go to the Tikwm
homepage.