@hassan_buhari_esq: 188/200 #fyp #viral #nigeriatiktok🇳🇬 #lawyer #hassan_buhari_esq

hassan_buhari_esq
hassan_buhari_esq
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 12 October 2026 11:32:03 GMT
119761
15336
192
971

Music

Download

Comments

flamengo_my
Flamengo :
I remember 2023, EFCC arrested my lawyer too because he wan do Gra gra with them
2026-10-12 13:07:56
164
paragon57597
Paragon 🤔 :
Hope you know EFCC dey arrest Lawyer too
2026-10-12 13:51:58
51
james.dean542
Alex :
How many years in prison them Dey give yahoo boys
2026-10-12 11:55:18
175
cahmheoffixial
Cah_mhe_offixial :
Lawyer I wan sue person for 700 billion
2026-10-12 11:47:58
591
lubemmartins8
Bami🐍 :
if I don get money I go make you my Lawyer boss 🤝
2026-10-12 12:33:30
23
__........_.._
Àrrivisté :
Why can’t the law come for thrives in the government? Na small small boys wey never see any money, law want come for?
2026-10-12 13:32:07
2
samd0llar5
Sam Dollar :
I want you to be my lawyer
2026-10-12 16:36:58
1
jah_kaluba
Armani :
so una follow dey th*ef join ? so everybody nah thi*f for dis nation
2026-10-12 14:40:21
1
vestors2
vestors :
I drive car without plate number next week police hold me collect 100k for my hands abeg I fit sue them ?
2026-10-12 13:46:44
16
fawzy0013
Fawzy🌚🥀💔 :
I go carry the law go ball sef no worry 😂💔 make my guy just finish for law school 😂💔
2026-10-12 12:23:04
30
d.raw.gold
D Raw Gold :
No worry I don graduate as lawyer for lagos life 😆
2026-10-12 14:49:34
3
jordan696991
JORDAN🖤 :
I wan sue my lawyer 😹
2026-10-12 14:29:20
1
sholly829
sholly💫 :
I need a young Gen Z lawyer
2026-10-12 14:29:36
0
liqual02
liqual💀😖󱢏 :
noted
2026-10-12 11:40:44
35
bwoii_elvis1
🧘‍♂️ :
“Make the law no get money ball too”
2026-10-12 11:55:43
7
madebydele
DELE🦅🖤 :
no go my uncle na lawyer but I no dey commit crime
2026-10-12 12:42:13
5
kulture..fx
KULTURE FX LAB 🧪 :
Lawyer abeg do am for me na
2026-10-12 12:22:05
0
danny_b39
DANNY :
This lawyer hmm
2026-10-12 13:46:39
1
arenatwoic
Twoic... Arena :
I don keep 2m for my emergency account 🥰😂😂😂
2026-10-12 15:45:57
3
ayobo05
Ayobo🥺✌️ :
If I stay away make I bend. Na where them say make I no go I dey like go
2026-10-12 12:38:22
2
ogbafia28
🥷𝗢𝗚𝗯𝗮𝗳𝗶𝗮🦂😎 :
Lawyer I won sue my CL he carried my wire check run 😳😳
2026-10-12 14:08:44
3
anonymousejay
Anonymous :
How many case you don win 🤗
2026-10-12 15:28:55
3
theworldshouldendwtf
𝐅𝐔𝐉𝐈𝐀𝐍𝐀 🦀 :
Can I sue tinubu and how much
2026-10-12 14:31:22
2
judenessanyanwu
Jude Anyanwu :
"D law abeg D law abeg"😂😂
2026-10-12 12:41:25
4
onlyoner1tvalist
R 1 T V A L I S T :
baller Ahmed Tinubu 😂
2026-10-12 11:53:38
3
To see more videos from user @hassan_buhari_esq, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About