Abi the time were God dey answer pray I no pray that time 😪💔
2026-10-12 13:48:05
7
𝑮𝑹𝑬𝑮 𓇼 :
Na Jesus I yus de shout as I see d vid 😂😂
2026-10-12 22:45:35
0
D$C🎖️ :
Abi nah because say I no dey add broda for Jesus name 🤦
2026-10-12 16:14:42
5
boyjoe :
Omo I nor know wetin you dey go through BUT bro e never reach like that na💔😭
2026-10-12 18:47:31
6
Ola🫥 :
All my juju self deh waste💔😭🤦♂️
2026-10-12 18:14:14
57
💔Hurt ⚰️Soul😢 :
Abi god no remember say he create me 🥺@
2026-10-12 15:29:31
4
𝕂𝔸𝕐 🦇❤️ :
Abii God Dey Select People 💔
2026-10-12 14:13:24
38
Daniel Unknown 💀💀 :
IG wan take over my life 😭😭😭
2026-10-12 15:54:08
13
🥀 :
God abeg this suffer con Dey too much 😞
2026-10-12 14:37:06
31
Moses😔 :
i no follow una take this one ooo
2026-10-12 17:31:10
12
エマニュエル🦅🍀 :
God you still Dey so 💔😥😢
2026-10-12 13:54:35
15
Chris Bey 😎👀 :
God still Dey no reason am your time Dey come believe 💯💯💯
2026-10-12 15:26:27
5
ツ 几 乇 ㄒ 丨 丨 📸 :
Make this App no go make God end this world oo 😂💔 See comments 😂💔
2026-10-12 18:17:53
4
DELIVER US FROM EVIL 👿 :
Make e sha remember when I Dey play drums for church
2026-10-12 17:14:16
2
عثمان🤍🌴 :
God is Good 🏌️🚀
2026-10-12 21:27:11
2
:
e worry mind 💔😖
2026-10-12 13:36:03
2
Blackypoland3 :
Me no understand myself again I swear I done even Dey talk to myself 💔😭💔
2026-10-12 18:29:03
0
Şmárț fùñďş 🌴🤬 :
🥺💔
2026-10-13 09:26:54
0
____ :
E con be like say nah curse 😭💔
2026-10-13 08:20:57
0
KElVIN ❤️🚀🧃 :
God you still Dey so 💔😥😢
2026-10-13 07:29:14
0
𖣂︎𝐀𝖁𝕯𝖀𝖑𖣂︎ :
abeg I no dey oooo
2026-10-13 10:28:30
0
omg_1o1 :
Guyy ma we Dey do ourselves! We all Dey try but some Dey hide update on real greedy and some too do it cus what people take do am pain am na why…. I hope we all find what we all looking for
2026-10-13 06:12:02
0
꧁༒☬ 𝑳𝒐𝒔𝒕 𝑺𝒐𝒖𝒍 ☬༒꧂ :
🙏🥲
2026-10-12 12:17:11
1
To see more videos from user @heartless13101, please go to the Tikwm
homepage.