I go first sell pure water for oil mill market make my auntie for their first think sey her juju don work 😂
2026-10-13 08:04:37
359
Ms Annie 🥹🫧💞 :
I go first wear APC polo do campaign make everybody get deep hatred for me 😂 the next thing burst out with lifestyle 😂😂
2026-10-12 20:09:57
175
HOT black SHIT :
I go first push wheel barrow from wimpy to aba road,then hawk pure water from agip to rumukeni make they first observe the boy suffering
2026-10-13 07:46:34
76
YourgurlBerry💕 :
I go first start pos business then keep egg for my table mane everybody look down on me😹
2026-10-12 21:35:48
9
𝓜𝓼.𝓓𝓲𝓶𝓶𝓪 ᥫ᭡ :
Then begin Dey beg everybody urgent 2k so that they go insult me or block me😂😭 and if u mistakenly gimme I go beg you another one😂😂😂
2026-10-12 19:11:25
679
Vøid🕸️🥀🍀 :
I go first turn lesbian make my papa people avoid me
2026-10-13 10:11:54
21
joycee_oc :
The comments are frying me, lol
2026-10-12 17:26:41
6
Princessssssss🖤🥀 :
I go first disappear like I never existed in the beginning go start life for hawalli, kuwait
2026-10-12 18:06:15
0
Dem_callme_shendy 💰😌❤️ :
I go first break my papa tv , theif he money so he go disown me
2026-10-12 17:04:24
223
:
I go first go do security for Kilimanjaro 😔
2026-10-12 20:09:35
211
HonourDavid-woman :
Na to first Dey fry yam for eneka make my ex see me think say him don win me true true.😁🤣
2026-10-13 09:21:13
29
Emilia Ig :
You wan find wife😂😂 “The billionaire who disguised as a conductor to find a wife”
2026-10-12 13:11:01
26
Ang’ele :
I go first go sell orange for front of my papa house
2026-10-12 17:24:57
76
Berry’s Maxi Hub :
I go first enter extended family group chat tell everybody say I don get belle make everybody for first craze😂😂😂
2026-10-12 19:42:36
7
Maryannxo 🌸 :
I go first tell my papa my mind for WhatsApp group make he disown me
2026-10-12 18:53:25
32
Peace Hairs in Lagos :
I go first wear tinubu campaign polo for 1 month straight make everybody get deep hatred for me 😭
2026-10-12 21:02:48
16
EL GRAnDE :
I go first organise party invite all my friends ,still call police make dem come pack all of us ,after everybody dn bail themselves finish na once dem go dey boycott me
2026-10-13 01:37:15
50
CHINA IMPORTATION GURU :
I go first turn mad woman , make family reject me. Then I go well buy the whole of my community
2026-10-12 19:11:09
39
𝓐 𐙚♡ :
I go come begin post and support APC make everybody think say I dun fra and no help me because I support APC
2026-10-12 14:32:04
14
gloryann__ :
Una true color just dey show for comment section 😂😂
2026-10-12 19:27:38
6
fwmarvie3d🕸️ :
The kind pretend I go pretend ehh even The Demons for hell go Dey confused😅😅
2026-10-12 18:19:36
14
BiG BaBy🐬💋 :
Those my wicked uncles go finally see my true color
2026-10-12 14:33:31
20
Winnie’s signature 💅NAILS :
I go just support tinubu make all of una turn against me
2026-10-13 07:08:50
15
To see more videos from user @lifewithnuellwn, please go to the Tikwm
homepage.