@lordshadowsage: If me sef see Camry buy like this, I go too happy🤷🏾😁 #relatable #viral #fyp #nigeriantiktok🇳🇬 #naijatiktok

Shadow Sage
Shadow Sage
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 12 October 2026 13:29:50 GMT
134560
32678
291
449

Music

Download

Comments

sharp_boi_
Katana :
Omoo na only for Nigeria I de see person way de waka for leg de laugh person way get Corolla
2026-10-12 14:18:59
1189
montego67
Mσитєgσ🕸️📌 :
Me I no Dey let anybody pressure me o
2026-10-12 19:42:59
395
josh_de_first
🧃𝐁𝐈𝐆 𝐉𝐎𝕏𝐇🐐™ :
Bro don’t forget to add that it was bought with a legal money
2026-10-12 17:34:12
525
.dead60
lost :
if not be Yahoo wey spoil people mindset 😑
2026-10-12 14:33:00
2239
evidenc__e
Evidence :
at that age it's impressive...too much hate online
2026-10-12 13:41:04
815
kensley047
kensley047 :
Camry wey be person dream car 😩
2026-10-12 16:59:00
126
rileyxfreestyle
𝕽𝖎𝖑𝖊y 𝕏 :
Omo pressure dey cause depression Na that stage I dey like this
2026-10-12 13:42:34
384
ogheneprosper
P. R. O. S. P. E. R_4 :
make nobody pressure you some of there AMG na loan cars bro if na Camry you can afford buy am
2026-10-12 13:49:05
107
olu_d_wave
Olu_D_wave :
True talk
2026-10-12 21:38:13
2
1prinxe_
PRINXE :
If I even buy power bank I go post am if I feel like guy😂
2026-10-12 14:04:14
137
shedrach201
Shedrach :
The way I go too guide with that Camry like this ehn
2026-10-12 16:08:06
25
thesax_boss
VICTORSAX 🎷👑 🎶 :
Them buy peace of mind honestly I love it for them Ws
2026-10-12 15:57:02
14
akara_101
Akara 😡 :
I no even believe say him 19 ❤️
2026-10-12 15:05:10
3
basicallybhida0
Call Me Bhida :
People dey really mad
2026-10-12 18:51:03
2
ayabatheplug
ᯓ :
I like your hair.😂❤️
2026-10-12 15:47:56
2
peaceontt2
Peace🕊️🕊️🐦‍🔥 :
make first tear Honda Civic first
2026-10-12 14:19:05
52
_dontcare2
🤟❤️🦋 :
their papa I dey tell you say pressure gat nothing on them frfr
2026-10-12 17:30:12
11
j0sh_gbt
J0SH_GBT :
If I buy that Camry I go too cruise with am ehn 😂😂
2026-10-12 19:50:36
10
joshuamonyecarparking
JAY-MONYE-CPM :
I no de let anyone pressure me abeg
2026-10-12 18:55:25
20
sinofpride2019
亗 Sîn ᴏғ Prîdê 亗 ￴™ :
ma no lie low key I no send who won pressure me but at the same time nah that pressure be my motivation
2026-10-12 14:23:23
6
mindedjaga
💫MINDED (JAGA)👑 :
Guy Camry na big car na Camry dy wey go buy GLE na how much be new C300 no be 8M how much be even Camry muscle na still 8 to 9M na
2026-10-12 15:33:37
30
realogbodoo
Ogbodoo :
hustle oo
2026-10-12 13:43:27
12
To see more videos from user @lordshadowsage, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About