😂😂😂😂
Makes me remember when I was in one general class like that, naso this covered up individual carry bag put for my side say make I dey watch am..my blood first use 5 seconds boil😭...unforseen anger..guy if another covered up person come say na she get the bag....wetin I go tell you when you return 😭😂😂😂😂😂
2026-10-13 10:48:54
44
õmõlêwã💖 :
even the reporter dey laugh 🤣🤣🤣🤣🤣
2026-10-13 11:28:17
37
🔶️🔶️Simple soul ♉️🔶️🔶️ :
your laugh made me laugh 🤣😂
2026-10-12 18:18:51
69
🌹🌺 KOREDE 💝💝 :
why the person wey dey announce self dey laugh 😂😂😂
2026-10-13 12:00:50
19
Vickkyt12 :
they are not ready to find her 😂😂😂😂😂
2026-10-12 17:58:13
55
ꨄDunni🥹💕💍ꨄ :
Is not funny but I don’t know y am laughing 😂
2026-10-13 10:16:59
61
F🎱rtune🦋🎀 :
Nah me be the woman guys 😭😭😂😂
2026-10-13 13:27:00
1
OLA’S EMPIRE HUB :
Dey never ready to find her 😂
2026-10-12 23:36:59
1
Oyinola :
what are they looking for exactly
2026-10-12 22:33:23
1
BROKEN SOUL 💔😭 :
Una nvr ready 😏😂
2026-10-13 09:21:14
4
Lady~Aquarius ♒️ :
Make someone bring me back Abeg nha class I Dey i no fit laugh 😂
2026-10-13 13:18:16
9
Francisca Joseph :
you people are very funny ooo
2026-10-12 15:57:01
19
akinlegbe kehinde :
Find x in y
2026-10-12 18:08:53
4
Cloth vendor in Ogbomosho/Ib🩵 :
I saw her in the market today 😂
2026-10-13 10:03:10
6
spencer :
so who will be able to identify a ghost !
2026-10-12 21:00:11
7
Wait.my.return :
I saw one entering my Neighbors house. She's been there for 3days now
2026-10-12 20:45:50
26
floxy ❤️ :
black or white or blue color
2026-10-12 22:27:32
16
bobodebayo118 :
make then dey find am go ZanIbar forest abeg
2026-10-12 18:16:08
8
👑👸QUEEN ADEX 001👸👸👸 :
your laugh make me laugh
2026-10-12 18:34:09
7
Oyindamola💗💗 :
How i wan take no her now 😂😂 maybe we don meet before
2026-10-12 19:34:23
5
To see more videos from user @its_seunvibes, please go to the Tikwm
homepage.