@dannysamuel30:

𝔻𝕒𝕟𝕟𝕪_𝕕𝕘𝕒𝕗🪵🫩
𝔻𝕒𝕟𝕟𝕪_𝕕𝕘𝕒𝕗🪵🫩
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 12 October 2026 16:02:52 GMT
107848
23752
439
4770

Music

Download

Comments

0six_nine69
⊶ :
naso I vomit Garri for road 💔😔
2026-10-30 18:54:39
1
papisilver_codm
ℙ𝕒𝕥𝕣𝕚𝕔𝕜𓃵 :
my papa Keep me indoors till I reach 17 😬 now e don master me
2026-10-29 22:53:15
0
big_gest54
Ju Nior 💂‍♂️🦅 :
As I comot I go throw person beans 😭💔
2026-10-13 08:16:26
836
agozie_29
️ᴀɢᴏᴢɪᴇ® :
U fit dey stroll make them collect your phone😭😂
2026-10-13 14:51:19
292
moxia_on_tt
moxia :
Craze keh when call of duty gat me
2026-10-13 09:13:59
24
omotoke519
fejiro :
I swear
2026-10-28 23:50:18
0
maryjane1_11
maryjane🌺🖤 :
E better make I crase inside o
2026-10-13 14:01:47
42
5081l
18 :
My mum was complaining bout this situation this morning 💔
2026-10-13 09:51:36
154
khayboi_fx1
𝓜𝓾𝔂𝓮𝓮𝔃 𝕏🛍️🚀 :
See wetin u don cause police don carry me😔
2026-10-13 06:44:32
121
jo_baby0
Lĩğħť😎 :
I Dey dress like mad person Dey stroll for evening cos I no even get clothes again 😭💔
2026-10-14 15:39:44
10
rex_ff512
『𝐂𝐇𝐈𝐄𝐅』🕷️ :
I hear I go try tomorrow
2026-10-13 01:40:42
40
sojadestiny
𝒟𝐸𝒮𝒯𝐼𝒩𝒴 𝕏 :
Craze enough, am glad I stayed indoors during my childhood now am addicted in staying indoors 😪
2026-10-13 15:17:02
21
mironixfashion
EBUBE🦅 :
Na me you one send go police station 😂🤧
2026-10-13 22:10:22
6
justlimah0
ST📚👩‍🎓💕 :
Where I wan commot go?🥲
2026-10-13 12:19:30
11
luckywonder53
~~LUCKY WONDER ~~ 👿🚀 :
Make u no go crazy like me 🫩
2026-10-13 07:31:09
15
successful2581
Successful money ❤️🚀 :
I swear 😂
2026-10-30 07:13:42
0
callmijohnsin
✟𝙹𝙾𝙷𝙽𝚂𝙾𝙽🥤🤬🖤 :
Guy I don craze finish I no get where I won go 😔😂
2026-10-12 18:48:04
12
paulben247
BeHumble😔 :
normally I wan craze but I get savings die sha🤞
2026-10-13 12:26:07
7
sucks2blotus
sucks2blotus :
Omo as I commot yesterday e just Dey me as if I Dey new to d area
2026-10-13 15:39:47
6
call.mhe.slizzy
𝕊𝕝𝕚𝕫𝕫𝕪💥👽 :
On Sunday wey I say make I comot I still got debited 70k plus the one wey Dey do me😭🙆
2026-10-13 09:50:22
10
daxellkurry
Daxell kurry 🖤☦💫 :
can i take my wifi box along with me?
2026-10-13 09:33:38
12
loyal_loner41
𝔸𝕓𝕕𝕦𝕝ℚ𝕦𝕪𝕦𝕞🙂‍↔️❤️ :
Every night 7to 9
2026-10-13 07:35:52
8
20_euro_thug
ᑭᖇᗴՏᕼ 🖤🥀🥷 :
Omor abii but me no dey like dey with people i dey like dey on my own as i no guide hate see finish 🫩💔
2026-10-13 08:48:50
6
badty_
TY :
What if flying bullet touch me as I day waka
2026-10-13 17:19:11
5
noturregularemma
ℝ𝔹𝔹𝔼𝕄𝕄𝔸𝕋ℍ𝔼𝔾ℝ𝔼𝔸𝕋 :
I dey stroll dey talk to myself for road still dey smile, pipo dey look me…. I con be like “im not mad thou nah just one or two reasoning”
2026-10-13 23:34:26
1
To see more videos from user @dannysamuel30, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About