if they are not bad why should we be doing all this?
2026-10-13 22:28:21
2
DE SMART :
one police officer is watching this video now
2026-10-13 07:28:01
151
†𝕃𝕚𝕢𝕦𝕚𝕕 𝕄𝕖𝕥𝕒𝕝🥂🛍️ :
Handwriting no de show ? 😒
2026-10-13 06:43:55
162
prince samson :
That poster for your back I no like the way he dey look me
2026-10-14 00:32:37
3
Bhąđ 🦇ïńFłųąñçê🤫☦ :
Example
2026-10-13 08:42:47
457
𝒟𝒪𝐼𝒞𝐸 𝐹𝐸𝑅 𝒩𝐼𝐸𝒩𝒯𝐸 :
This one wey I Dey see this one hope say them no go arrest me 😂😂
2026-10-14 00:24:05
3
Owerri frame vendor :
may we not enter trouble way go land us to station
2026-10-13 10:41:43
355
MaVoH SwAgO 🇳🇬 :
For police wey fit write new paper if they really mean you just lol 😂
2026-10-12 20:56:49
108
¥ŮJÍRÒ💀😈 :
Na police go write am for you😂
2026-10-13 08:25:41
15
chefkodo :
Nawa o
we will be praying not to jam kidnappers and still be learning on how to escape police too,naijaaa
2026-10-13 00:54:38
27
hennywealth :
You no fit arrest me without arrest warrant oooo
2026-10-14 13:43:24
0
Mrbenarian :
Nah for video una dey make this mouth, I like all of una well 😂. Nigeria my kuntri 😂😂😂
2026-10-13 10:55:46
3
zhonha_judas :
Who no get lawyer nko
2026-10-13 10:11:15
16
Danny :
this is a very good information
2026-10-13 09:26:34
3
David znãch :
this one way all of Una dey lecture us on police, police won start they arrest people???
2026-10-13 12:11:44
10
D..F..S💈🥷🎧 :
2022 na so I almost go prison me wey no get lawyer 😂 bank and police nearly use me shine that year 😂😂😂💔
2026-10-13 08:30:19
61
HØRLÃR MÖRÈ :
Na true oo
2026-10-12 19:14:52
128
Bædbøy_Zįck🤍🧃🫧 :
Make you no go jail for free 😁
2026-10-13 07:04:09
15
Mac Destiny 😎✌️ :
draw lime before signature or after signature
2026-10-12 21:40:03
20
F🔥A🔥R🔥A🔥J :
Police no know UD kehhh😏
2026-10-13 08:13:54
6
🫶🫶A_d_e_m_o_l_a💘💘💘💘 :
Agugu police don arrest you before they no Dey allow person write statement by himself they won’t even show you watin Dey there sha pray make you no encounter those Agugu police
2026-10-13 07:17:26
6
₵Ø₦₮ⱤØⱠⱠɆⱤ 💸👻 ★ :
Omo na them write am for me oo 😹😹
2026-10-13 08:13:40
11
NONSO FUNDZ 🫥✅ :
No be lie
2026-10-12 19:36:46
18
𝔇𝔯𝔢𝔪𝔬 𝔎𝔞𝔰𝔥💥 :
nah so them cash me with soap carry me enter motor dey ask me rubbish questions 😳🥺
2026-10-13 02:29:49
13
sammystrings🎸 :
upgrade like this
2026-10-12 23:10:13
5
To see more videos from user @tezurrigh84, please go to the Tikwm
homepage.