part 6 still dey ??
no worry bro thank God for your life
2026-10-12 18:42:37
2963
BossTina💍🦋💫 :
Make Una tag me when he escape abeg, I wan sleep I just born 🤧
2026-10-12 18:55:59
748
. :
Oooh part 6 still Dey !?? This one don turn isakaba
2026-10-12 18:35:08
1639
BloodyAngel :
I don forget how dem kidnap this guy sef
2026-10-12 19:02:29
1008
Efe🎀 :
U sure say we go reach the part wey u escape this week
2026-10-12 18:45:06
939
Laura gold 🤩 :
The fact be say you no fit vex talk say you no go watch again ,come be like addiction, finish this story once now wicked man 🙄
2026-10-12 18:57:54
481
darhk_side45✝️ :
You suppose dy drop am every week since na game of throne we dy watch.
2026-10-12 19:17:26
397
D🪫🦂 :
Bye I no Dey watch again
2026-10-12 20:45:25
164
♥️💘CHIDINMA💓💖 :
i sha don unfollow you
2026-10-12 20:04:45
75
Innocent Jr Obinna. :
When you take escape gan gan? Bro 😡😡😡😡
2026-10-12 18:36:53
228
Darlingtina Lastborn :
Merlin season5
2026-10-13 08:03:23
0
Sophy.heartz🖤 :
You no won escape for the story?
2026-10-12 19:00:02
478
Coco❤️🔥✨🥹 :
I nor dey even bother myself to search for you…anytime you ready to drop the full episode even if na next year he go find me, cause what is this?? Na series I Dey watch?😒😂 anyway take as much time you need.
2026-10-13 06:51:34
3
Donna💯 :
this story na prison break 😂😂
2026-10-13 10:16:29
1
Black Diamond :
Guy this your story don turn seasonal movie ooo😫, part 6 ke😂😂😂. I no go give up no matter what 😂😂😂
2026-10-13 13:26:34
3
️Jummy❤️ :
Make Una bring me back when he finally escape.
2026-10-12 18:35:08
214
𝑲𝒐𝒘𝒊𝒚𝒂𝒕🍫 :
E don turn season film😒🙂↔️
2026-10-13 06:24:23
4
I N I 🥷 :
You go later carry am go Netflix documentary nio
2026-10-12 19:31:19
127
Great Luxury :
Bro we understand thank God for your life Abeg no do part 6 🙏
2026-10-12 20:55:31
107
ALIYU M&A🛍️ :
Oga you carry fire do wetin again?😭😂no be your fault
2026-10-12 18:37:07
127
Ms.ehi💕🌸 :
Nna, wrap it up Abeg abeggg
2026-10-12 18:51:08
40
Izanagi :
Before I watch , he talk how he escape?
2026-10-12 18:29:55
235
Sandra Justice 🤍🦢 :
We never reach where you escape? 🙂😂
2026-10-12 18:33:17
100
ammy_y :
Nwoke isi nkwocha you’re very silly….this story never end?
2026-10-12 18:48:20
65
To see more videos from user @machivirus, please go to the Tikwm
homepage.