bro don't let anybody shade you one day man will happy
2026-10-12 19:38:48
1
𝒪𝐿𝒜𝑀𝐼💚🌴 :
Omoh e go too sweet if God tear Youngin better Benz before this year end🤲
2026-10-13 06:57:30
58
Ajumobi___JNR___🌹👩🦯➡️ :
My own advice be say if person no fall e no go rise brr brr leave the setting wey no Dey help you you self nah big man on your own no body Dey chop grass leave them alone find your own way if nah one room you see collect am start Dey live your life and forget the past one day e go be nah you no know your worth Nyah why they Dey look you less and Dey do you like that Azin I calm look the video omoh and I feel pity like poor man pikin Dey suffer Wetin be your own gain self with them ? Brr leave them work hard and pray just imagine say you give person belle Shay nah like this those you call your blood go do you omoh all of them ino follow any of them better them dey look person less and them Dey use style shade themselves I stay low-key stay out of trouble I remember those days wey my friend go rent house nah all of us cashout Buh ino rush I still Dey with my papa now them done dey regret why them leave house me wey calm I con be boss all of them collect better phone 14 15 13 pro Buh i still keep bombing with my android then nah all of them don go back to xr x 8 no be say I Dey mock them Buh this live your life you gat to stay alone and face whatever that comes your and make sure you win if them help you one day them go still loud am so seat think if you go back home your mama go still accept you no matter what gather some money and stand alone face the challenges and you will win no be motivation Buh nah advice everybody have his or her own story to tell the yenkin too much Alaye you self nah man you be if nah me I go just leave car immediately and cry and leave them alone no be me u go see finished again if them call your blood old taker leave them alone no body Dey chop grass if you know better baba place go amd if nah church you know go there pray and work on yourself omoh the yenkin too much oo ino go lie you oo me self water drop see as mata Dey talk like old taker them no even remember say nah God give them and it take nothing to collect it back focus on your live no Dey follow them hold phone or camera leave the settings make another big one no come up again sharp brr nh you be the first person I follow from them see as smart bm self collect phone from you
2026-10-13 09:27:57
15
💀💀. EVIDENCE ☠️☠️☠️ :
youngin I swear ego soon bee
2026-10-12 18:19:10
14
OKHORNOBODY💯💥💝💚 :
bro nah so he supposed to be tomorrow will speak for you bro shill men
2026-10-12 22:13:07
1
☠︎︎𝐆𝐡𝐎𝐬𝐓 ✞ 𝐩𝐀𝐢𝐃☠︎︎ :
guy I go advise you make you dey locked in and no dey help them carry camera
compose yourself
2026-10-13 08:37:25
1
꧁༺ 𝐆𝐑𝐄𝐀𝐓 𝐆𝐔𝐘 ༻꧂ :
I pray you win I pray I win 🙏
2026-10-12 18:28:16
25
꧁༒☬𝕯𝖆𝖗𝖐 ฿คrry 🖤࿐ :
Youngin your shade today is your success tomorrow.
2026-10-12 19:45:56
2
Ayomide💋❤️ :
e go soon set like say u bribe God ooo I swear🥺👋man dey try nah 😔
2026-10-12 19:38:01
2
y.r.t260 :
YOUNGIN 🙌
2026-10-13 07:21:14
1
OLABANJI :
bro u no write caption 😳
2026-10-12 22:22:05
1
Emma hookup :
this song 🎵 is talking about me
2026-10-12 22:41:41
1
RÒŚĦ ĆÂŚĦ😜💵 :
My bro dey your dey and keep hustle 🥹😔
2026-10-12 18:59:15
1
Skipo :
2026-10-12 18:26:17
2
FAWAZ🖤🌗 :
😏
2026-10-12 17:14:58
3
⚾️🥎Akande BTC🏀🏐 :
2026-10-12 20:41:12
1
SUNYRANKY ✅ :
2026-10-12 18:33:43
1
ola__mide__dc :
2026-10-12 18:45:44
1
Pater Olapade :
Ajeh
2026-10-13 15:47:57
0
RÄMZY9️⃣ :
OMO dem don too suffer dis guy ahh make god bless am too
2026-10-13 16:13:30
0
Adigun DC :
Motivation wan kill me
2026-10-13 22:46:39
0
harjorkeh094 back up :
Ahhh omoh 🥺
2026-10-13 15:54:15
0
✞ 𝐀𝐃𝐄 𝐃𝐀𝐘𝐎 ✞🇩🇪 :
2026-10-13 18:26:52
0
Adeoye 🍾 :
Ye now 🥰
2026-10-13 20:27:14
0
Afobaje :
Youngin me more love brother
2026-10-13 01:53:29
0
To see more videos from user @youngin_ypc, please go to the Tikwm
homepage.